Idbabe at 14-09-2011 11:08 AM (13 years ago) (f)
Dear Lord, u took my favourite dancer & singer away(Michael Jackson), U took my favourite rappers,(2pac,Biggie,Dagrin), now u've taking my favourite actor(Andy Whitfield-SPARTACUS). Dear Lord, I would like 2 let u know dat the following ppl are my favourite politicians. Oya make una name dem.
Post Reply
Posted: at 14-09-2011 11:08 AM (13 years ago) | Hero
Sheree at 14-09-2011 11:11 AM (13 years ago) (f)
Nepa take light for your mouth
na you start the yoke make u finish am
Posted: at 14-09-2011 11:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply precita at 14-09-2011 11:12 AM (13 years ago) (f)
wch state u de i mention ur minister of finance & Governor u support abi
Posted: at 14-09-2011 11:12 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply Sheree at 14-09-2011 11:21 AM (13 years ago) (f)
man stevooooo, I dey wella. how e be for your side na
Posted: at 14-09-2011 11:21 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply QUEST1 at 14-09-2011 11:31 AM (13 years ago) (m)
Your favourite politicians may not be mine so go on and tell God yours
Posted: at 14-09-2011 11:31 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply moniconyez at 14-09-2011 11:37 AM (13 years ago) (m)
Nepa take light for your mouth
na you start the yoke make u finish am
Hmm, So Nepa fit take light for person MOUTH for Naija abi? Hmmmm well i dey come
Posted: at 14-09-2011 11:37 AM (13 years ago) | Hero
Reply Sheree at 14-09-2011 11:44 AM (13 years ago) (f)
Nepa take light for your mouth
na you start the yoke make u finish am
Hmm, So Nepa fit take light for person MOUTH for Naija abi? Hmmmm well i dey come
na today you know
you no know say naija na place where anythng fit para ;
Posted: at 14-09-2011 11:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply Sheree at 14-09-2011 11:45 AM (13 years ago) (f)
man stevooooo, I dey wella. how e be for your side na
we just dey look baba God ooo
e go better, you hear
Posted: at 14-09-2011 11:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply 50scent at 14-09-2011 11:50 AM (13 years ago) (m)
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 14-09-2011 11:50 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply Sheree at 14-09-2011 11:50 AM (13 years ago) (f)
hey 50, how are you?
Posted: at 14-09-2011 11:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply 50scent at 14-09-2011 11:53 AM (13 years ago) (m)
hey 50, how are you?
Im fine sweetie
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 14-09-2011 11:53 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply Sheree at 14-09-2011 11:55 AM (13 years ago) (f)
good 50
Posted: at 14-09-2011 11:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply moniconyez at 14-09-2011 12:00 PM (13 years ago) (m)
Nepa take light for your mouth
na you start the yoke make u finish am
Hmm, So Nepa fit take light for person MOUTH for Naija abi? Hmmmm well i dey come
na today you know
you no know say naija na place where anythng fit para ;
You are confusing me the more, with the word para
Posted: at 14-09-2011 12:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply Sheree at 14-09-2011 12:05 PM (13 years ago) (f)
go figure
Posted: at 14-09-2011 12:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
passing
positive thinking always leads to positive result
Posted: at 14-09-2011 12:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply 50scent at 14-09-2011 12:39 PM (13 years ago) (m)
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU Posted: at 14-09-2011 12:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply queenrukky at 14-09-2011 02:07 PM (13 years ago) (f)
hw i wan knw
Posted: at 14-09-2011 02:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
poster na u sabi
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 15-09-2011 03:03 AM (13 years ago) | Hero
Reply