because 2day is deafney sori again deffney birthday any1 who can post the most hilarious joke btw now till 12 noon gets a gift from me (pls no pb4 ooo), oye yeye pple make una start to shoot unu jokes
Posted: at 17-09-2011 09:14 AM (13 years ago) | Gistmaniac
abubakarzain at 17-09-2011 09:39 AM (13 years ago) (m)
you aree too late MOUSE
positive thinking always leads to positive result
Posted: at 17-09-2011 09:39 AM (13 years ago) | Gistmaniac
kasiemobi at 17-09-2011 04:19 PM (13 years ago) (m)
Dis guy wan take gift trip deff. Chei, see mugu wey still dey pray make papa god give him his own personal bus, dey look for person him go dash gift. Na dis same yeyeism make dem sack u 4 d restaurant u dey wash plate b4, now d little money u save 4rm ur conductor biz u wan use ram buy gift, cos woman wey u neva see d do bday. * deff, pls turn make i service d oda side..... make dis mugu dey buy gift*
Posted: at 17-09-2011 04:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac
giftmurphy at 17-09-2011 04:32 PM (13 years ago) (f)
Quote from: kasiemobi on 17-09-2011 04:19 PM
Dis guy wan take gift trip deff. Chei, see mugu wey still dey pray make papa god give him his own personal bus, dey look for person him go dash gift. Na dis same yeyeism make dem sack u 4 d restaurant u dey wash plate b4, now d little money u save 4rm ur conductor biz u wan use ram buy gift, cos woman wey u neva see d do bday. * deff, pls turn make i service d oda side..... make dis mugu dey buy gift*
gift.is.herer
Posted: at 17-09-2011 04:32 PM (13 years ago) | Hero
Dis guy wan take gift trip deff. Chei, see mugu wey still dey pray make papa god give him his own personal bus, dey look for person him go dash gift. Na dis same yeyeism make dem sack u 4 d restaurant u dey wash plate b4, now d little money u save 4rm ur conductor biz u wan use ram buy gift, cos woman wey u neva see d do bday. * deff, pls turn make i service d oda side..... make dis mugu dey buy gift*
kasiemobi how far?
Hope my smiles will touch my pals heart
Posted: at 17-09-2011 04:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero
kasiemobi at 17-09-2011 04:53 PM (13 years ago) (m)
Quote from: giftmurphy on 17-09-2011 04:32 PM
Quote from: kasiemobi on 17-09-2011 04:19 PM
Dis guy wan take gift trip deff. Chei, see mugu wey still dey pray make papa god give him his own personal bus, dey look for person him go dash gift. Na dis same yeyeism make dem sack u 4 d restaurant u dey wash plate b4, now d little money u save 4rm ur conductor biz u wan use ram buy gift, cos woman wey u neva see d do bday. * deff, pls turn make i service d oda side..... make dis mugu dey buy gift*
gift.is.herer
ur gift na teddy bear own. U neva reach wetin dem fit dash adult
Posted: at 17-09-2011 04:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac