terryworld at 26-10-2011 10:58 AM (13 years ago) (m) straight nah to dey wash ur undies,hehe shey u like am sweetie?
itll be jazzed o... you! the day wey terry go travel, i go beat u eh! u just dey follow follow am abi? i go catch u  if u try am  this one no dey for if u try am cos i don ready for ram  u say? See i no dey luk person face oo. Na to strike i dey  u must look ma face today if i no know wetin i go do, i go pour u spit for face *whispering* beat her now,she just dey make mouth dey waka *wispering*  i go wait for ram for one junction where i go beat am  abeg no beat am again
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 26-10-2011 10:58 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 26-10-2011 11:13 AM (13 years ago) (f) Reply |
giftmurphy at 26-10-2011 11:14 AM (13 years ago) (f) na so u dey use pple name dey make excuse....abeg make i pass,shameless monkey malam. no worry nah, shebi ee remain three days  abeg make i hear word. no worry, u go soon hear sentence Posted: at 26-10-2011 11:14 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 26-10-2011 11:16 AM (13 years ago) (f) :'(
ee good as u dey help am cry cos she no go fit cry the cry finish see malam dey talk. Posted: at 26-10-2011 11:16 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-10-2011 11:39 AM (13 years ago) (m) am not helping with d cry,am pleading for 4giveness,skypon dear,u gotta help me on dis
on what?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-10-2011 11:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 26-10-2011 01:05 PM (13 years ago) (m) forget,d babe been tear vex for me b4 ooo,but as she see ur fsce,she come 4give me
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 26-10-2011 01:05 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-10-2011 05:07 PM (13 years ago) (m) forget,d babe been tear vex for me b4 ooo,but as she see ur fsce,she come 4give me
u see am say God know why him give me d face na make ee for dey settle quarrel
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-10-2011 05:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-10-2011 05:08 PM (13 years ago) (m) straight nah to dey wash ur undies,hehe shey u like am sweetie?
itll be jazzed o... you! the day wey terry go travel, i go beat u eh! u just dey follow follow am abi? i go catch u  if u try am  this one no dey for if u try am cos i don ready for ram  u say? See i no dey luk person face oo. Na to strike i dey  u must look ma face today if i no know wetin i go do, i go pour u spit for face *whispering* beat her now,she just dey make mouth dey waka *wispering*  i go wait for ram for one junction where i go beat am  abeg no beat am again ok make i leave am abi? na bcos of u make me wan 4give am ooo but tell am make she no dey take me play
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-10-2011 05:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-10-2011 05:09 PM (13 years ago) (m) u get luck say terry don beg for u  i for wound u well well
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-10-2011 05:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-10-2011 05:10 PM (13 years ago) (m) :'(
ee good as u dey help am cry cos she no go fit cry the cry finish see malam dey talk. make i still dey watch u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-10-2011 05:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 30-10-2011 06:23 PM (13 years ago) (m) ok Posted: at 30-10-2011 06:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 30-10-2011 07:31 PM (13 years ago) (m) boko haram
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-10-2011 07:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 30-10-2011 10:08 PM (13 years ago) (m) hmmm Posted: at 30-10-2011 10:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 30-10-2011 10:46 PM (13 years ago) (m) boko haram
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-10-2011 10:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |