Skypon2002 at 21-10-2011 08:59 PM (13 years ago) (m) straight nah to dey wash ur undies,hehe shey u like am sweetie?
itll be jazzed o... you! the day wey terry go travel, i go beat u eh! u just dey follow follow am abi? i go catch u  na now i know say,u no be only yeye man,but obonge yeye lacking of sense,skyponnnnn,i tripple dea u come try wetin u wan do,i promise u that i will deal with u tie u and put in the big pot for celebration......silly yeye scary face.....  if u cant handle him alone dont hesitate to call me.  yh sis,no p..... ok...
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-10-2011 08:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-10-2011 09:00 PM (13 years ago) (m) huh? Just one complain 4rm ha
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-10-2011 09:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 22-10-2011 10:37 AM (13 years ago) (m) straight nah to dey wash ur undies,hehe shey u like am sweetie?
itll be jazzed o... you! the day wey terry go travel, i go beat u eh! u just dey follow follow am abi? i go catch u  if u try am  this one no dey for if u try am cos i don ready for ram  u say? See i no dey luk person face oo. Na to strike i dey  u must look ma face today if i no know wetin i go do, i go pour u spit for face *whispering* beat her now,she just dey make mouth dey waka
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-10-2011 10:37 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 22-10-2011 04:50 PM (13 years ago) (m) Reply |
terryworld at 22-10-2011 06:44 PM (13 years ago) (m) mallam yaguda
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 22-10-2011 06:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
deguzman at 25-10-2011 12:16 AM (13 years ago) (m) Posted: at 25-10-2011 12:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmagency9 at 25-10-2011 12:20 AM (13 years ago) (m) This thing still dey here?
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 25-10-2011 12:20 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
funsho85 at 25-10-2011 12:47 PM (13 years ago) (m) This thing still dey here?
ur mind dey shake? Posted: at 25-10-2011 12:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
giftmurphy at 25-10-2011 01:36 PM (13 years ago) (f) na so u dey use pple name dey make excuse....abeg make i pass,shameless monkey malam. no worry nah, shebi ee remain three days  abeg make i hear word. Posted: at 25-10-2011 01:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 25-10-2011 01:41 PM (13 years ago) (f) Reply |
terryworld at 25-10-2011 07:12 PM (13 years ago) (m) :'(
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-10-2011 07:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajayi at 25-10-2011 07:18 PM (13 years ago) (m) Posted: at 25-10-2011 07:18 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajayi at 25-10-2011 07:23 PM (13 years ago) (m) ok Posted: at 25-10-2011 07:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
jeffrey4u at 25-10-2011 07:51 PM (13 years ago) (m) ok Posted: at 25-10-2011 07:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 26-10-2011 08:38 AM (13 years ago) (m) straight nah to dey wash ur undies,hehe shey u like am sweetie?
itll be jazzed o... you! the day wey terry go travel, i go beat u eh! u just dey follow follow am abi? i go catch u  if u try am  this one no dey for if u try am cos i don ready for ram  u say? See i no dey luk person face oo. Na to strike i dey  u must look ma face today if i no know wetin i go do, i go pour u spit for face *whispering* beat her now,she just dey make mouth dey waka *wispering*  i go wait for ram for one junction where i go beat am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-10-2011 08:38 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-10-2011 08:39 AM (13 years ago) (m) mallam yaguda
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-10-2011 08:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-10-2011 08:40 AM (13 years ago) (m) na so u dey use pple name dey make excuse....abeg make i pass,shameless monkey malam. no worry nah, shebi ee remain three days  abeg make i hear word. no worry, u go soon hear sentence
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-10-2011 08:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-10-2011 08:40 AM (13 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-10-2011 08:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 26-10-2011 08:41 AM (13 years ago) (m) :'(
ee good as u dey help am cry cos she no go fit cry the cry finish
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 26-10-2011 08:41 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 26-10-2011 10:56 AM (13 years ago) (m) am not helping with d cry,am pleading for 4giveness,skypon dear,u gotta help me on dis
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 26-10-2011 10:56 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |