pals!check out this miss nigeria (Page 2)

Date: 08-01-2009 3:06 pm (16 years ago) | Author: usman ahmed
1 [2]
- rezimero at 13-01-2009 11:17 PM (16 years ago)
(m)
i shame for all this babes wey dey this room. una mean say this thing wey dis guy post fine pass all of una? and una quiet? anyways sha onyi no join because she be fine babe
Posted: at 13-01-2009 11:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 14-01-2009 07:56 AM (16 years ago)
(m)
na whaoooo make all babes 4 here cover their face ooooooo
Posted: at 14-01-2009 07:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 14-01-2009 09:54 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kennycynth on 13-01-2009 06:52 PM
frenzecooler wetin be ur own na, abi you drink omo
you too dey put mouth for my matter oh, i go deal wit you spiritually oh.

you no know say Rezi na my inlaw, no put ur mouth for our matter next time

or else! or else!! or else!!!

you go get OLORI NLA(zuma rock head) 

frensecooler!  u don hear am now? kenny go show u spiritual wickedness ooh.. heeh!
Posted: at 14-01-2009 09:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- owuladewa at 14-01-2009 11:33 AM (16 years ago)
(f)
bali4real dis ur sister fn wel wel no b sm or she b ur wife?
Posted: at 14-01-2009 11:33 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- Emmanuel4christ at 14-01-2009 06:48 PM (16 years ago)
(m)
where person dey marry in sister now.....na whaooo 4 u oooooooo
Posted: at 14-01-2009 06:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bali4real at 16-01-2009 08:31 PM (16 years ago)
(m)
@gen2esther.u don 4get say na u be dat my sister Grin Grin
Posted: at 16-01-2009 08:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sequence_02 at 17-01-2009 10:33 AM (16 years ago)
(f)
bali na wa 4 u ooooo

which kain tin be dis now

take time ooooooo b4 we sue u 2 court.
Posted: at 17-01-2009 10:33 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- mojoh402 at 17-01-2009 04:43 PM (16 years ago)
(m)
oh boy dis one look like ur sis is like ur linage is from the zoo
Posted: at 17-01-2009 04:43 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
1 [2]

Featured Discussions