Posted: at | |
| |||||
i make miss take make una no vex ooo i no say una go dey start dey yab noww i beg make una no vex.... Reply
| |||||
wetin b dis again Reply
| |||||
lol...... Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
The mistake sef no correct... Emmanuel, is everything ok? Reply![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
infact i no no.......maybe........? Reply
| |||||
sorry oh emma, go take NOVAQUINE or CHLOROQUINE so that you go see well well Replyand you go know the difference Between REPLY and SEND TOPIC
| |||||
no b ur fault sha, na rezi wey no gree open chemist, so I belive say na why u no see ur drugs use b that. Replybut as u don beg say na mistake so, I know go yab u
| |||||
Quote from: segxi on 12-01-2009 02:47 PM no b ur fault sha, na rezi wey no gree open chemist, so I belive say na why u no see ur drugs use b that. but as u don beg say na mistake so, I know go yab u tell me somthing, so Rezi na Chemist man i been dey plan to give am my Dog(cinderella) make em marry i no sure say e go dey possible again i don cancle the marriage
| |||||
Quote from: segxi on 12-01-2009 02:47 PM no b ur fault sha, na rezi wey no gree open chemist, so I belive say na why u no see ur drugs use b that. i don open oh. who tell you say i close b4? but as u don beg say na mistake so, I know go yab u
| |||||
kenny, put brake for that your mouth one time!!! u no know say i don marry? Reply
| |||||
as for you emma, your kolo don ripe. na to pluck am remain. you no get your small sense? anyway sha i fit help you. just come over to my pharmacy, i get beta drug wey fit cure you. Reply
| |||||
I been think say u close na,when dey come show u picture Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 12-01-2009 05:30 PM as for you emma, your kolo don ripe. na to pluck am remain. you no get your small sense? anyway sha i fit help you. just come over to my pharmacy, i get beta drug wey fit cure you. na u know now that means say na me and u dey kolo cos na kolo man dey they know each other.....way u open yansh 4 computer like person way dey sell market....that is a symbol of kolo....way others sit down well....u open yansh......... as for u kenny........maybe u put plaster 4 ur eyes u no see say na mistake i do miss lectural........
| |||||
na kenny u dey follow talk so. Reply***hac******hac******hac***
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 13-01-2009 07:15 PM Quote from: rezimero on 12-01-2009 05:30 PM as for you emma, your kolo don ripe. na to pluck am remain. you no get your small sense? anyway sha i fit help you. just come over to my pharmacy, i get beta drug wey fit cure you. na u know now that means say na me and u dey kolo cos na kolo man dey they know each other.....way u open yansh 4 computer like person way dey sell market....that is a symbol of kolo....way others sit down well....u open yansh......... as for u kenny........maybe u put plaster 4 ur eyes u no see say na mistake i do miss lectural........
| |||||
na u talk am......woman rapa.....lol Reply![]()
| |||||
abeg emma take ur time... why u dey call my G woman rapa whose rapa u don see for em waist b4 na ur girlfriend own? no make me vex add this kan kolo mistake wey u post here... Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kennycynth on 12-01-2009 04:26 PM Quote from: segxi on 12-01-2009 02:47 PM no b ur fault sha, na rezi wey no gree open chemist, so I belive say na why u no see ur drugs use b that. but as u don beg say na mistake so, I know go yab u tell me somthing, so Rezi na Chemist man i been dey plan to give am my Dog(cinderella) make em marry i no sure say e go dey possible again i don cancle the marriage haba ! kenny i for vex for u now if no be say u be my friend... why u dey harsh like this na for rezi... huh? rezi get pharmacy for here, any kind of sickness and kolo drugs dey there too... infact na his pharmacy only wey NAFDAC approve.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest