Posted: at | |
| |||||
funny Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 14-01-2009 09:45 AM abeg emma take ur time... why u dey call my G woman rapa whose rapa u don see for em waist b4 na ur girlfriend own? no make me vex add this kan kolo mistake wey u post here... ![]() ![]() ![]() ![]() lai lai how he go be my girl friend own....na 4 u ooooooo...hhaaaa i no use my girl friend play ooo.... ![]() ![]() ![]()
| |||||
haba ! kenny i for vex for u now if no be say u be my friend... why u dey harsh like this na for rezi... huh? Replyrezi get pharmacy for here, any kind of sickness and kolo drugs dey there too... infact na his pharmacy only wey NAFDAC approve. [/quote] onyi darling, thank you. kenny you know how many awards i don get? u know how many people dey beg me for ,ake i come take their award? no let me talk o
| |||||
talk am make we hear na.... Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 20-01-2009 05:08 PM Quote from: onyinyenaija on 14-01-2009 09:45 AM abeg emma take ur time... why u dey call my G woman rapa whose rapa u don see for em waist b4 na ur girlfriend own? no make me vex add this kan kolo mistake wey u post here... ![]() ![]() ![]() ![]() lai lai how he go be my girl friend own....na 4 u ooooooo...hhaaaa i no use my girl friend play ooo.... ![]() ![]() ![]() me? hmm! i no dey tie rapa oh... na pants only i dey wear ... ![]() ![]() ![]()
| |||||
hacangel26, you na guy abi na babe? you dey 'confusion' me Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 24-01-2009 08:50 PM hacangel26, you na guy abi na babe? you dey 'confusion' me haaaaaa raziiiii watin u look go there...nomally u suppose think say na woman.. of which that is the believe of every body.. but as u talk am now say na man...i just notice am....i dey suspect..u ooooooo..... ![]() ![]() ![]()
| |||||
you suppose know na. i be sharp guy and i dey survey well well. im profile say na male, im pix say na female. how come? Reply
| |||||
maybe na in girl friend in put 4 there....to show how in truly...love am... Reply![]()
| |||||
wona don kolomental all.who di kolo and who no di kolo. emma di just express yim mind.where the wahala? Reply
| |||||
Quote from: amouramio on 27-01-2009 07:18 PM wona don kolomental all.who di kolo and who no di kolo. emma di just express yim mind.where the wahala? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 25-01-2009 06:10 PM maybe na in girl friend in put 4 there....to show how in truly...love am... E fit be o. but y e go dey deceive us? ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:12 PM Quote from: Emmanuel4christ on 25-01-2009 06:10 PM maybe na in girl friend in put 4 there....to show how in truly...love am... E fit be o. but y e go dey deceive us?![]() deceive us ke na in self in they deceive na...lol
| |||||
Emma! Emma! Emma!!!! hmmmmnnnnnnnnn!!!!! I don forget wetin i wan talk sef! how you dey? Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 10:58 PM Emma! Emma! Emma!!!! hmmmmnnnnnnnnn!!!!! I don forget wetin i wan talk sef! how you dey? HOPE SAY NO BE SOMTHING U SEE WAY CON MAKE U 4GET... ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 11:58 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 10:58 PM Emma! Emma! Emma!!!! hmmmmnnnnnnnnn!!!!! I don forget wetin i wan talk sef! how you dey? HOPE SAY NO BE SOMTHING U SEE WAY CON MAKE U 4GET... ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 29-01-2009 07:22 AM Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 11:58 PM Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 10:58 PM Emma! Emma! Emma!!!! hmmmmnnnnnnnnn!!!!! I don forget wetin i wan talk sef! how you dey? HOPE SAY NO BE SOMTHING U SEE WAY CON MAKE U 4GET... ![]() okay..ooo..but wait first..lol..why u dey talk of verlentine...way..the thing never even come at..all. ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest