babyleslie at 31-10-2011 09:10 PM (13 years ago) (f) Excuse me sir, who is Stephen153? Is it the Snake Guy?
No..d COBRA GUY..  lol.....or python guy  Or d serpent guy! Posted: at 31-10-2011 09:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 31-10-2011 09:16 PM (13 years ago) (m) dat sophie no fine sef, she be like person wey dey fast  how the person wey dey fast dem be? true true you are not really well, and e be like say you no dey see well too Posted: at 31-10-2011 09:16 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Skypon2002 at 31-10-2011 09:17 PM (13 years ago) (m)  him snake don die
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-10-2011 09:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 31-10-2011 09:20 PM (13 years ago) (m) dat sophie no fine sef, she be like person wey dey fast  Even my Husband told me dis morng..!!! Monkey no fine but en mama like am.. bad belle..go hug transformer .... who dash yu husband? i get wetin pass blackberry, ipad, hoodies altogether....transformer no dey visible for where i dey  just sharappppppp..wizard Posted: at 31-10-2011 09:20 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
babyleslie at 31-10-2011 09:24 PM (13 years ago) (f) Reply |
ajanni at 31-10-2011 09:26 PM (13 years ago) (m) you dey mind that one ? na pain da thing dey pain him so Posted: at 31-10-2011 09:26 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 31-10-2011 09:29 PM (13 years ago) (m) nice one....what happend to 50cent ma mehn........nest year is for me and my best freind ajanni....
congratttttttt guys.........
you ? you no well oooooooo, who go dash your monkey banana? na only a drum of OTA PIA- PIA yo deserve so Posted: at 31-10-2011 09:29 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 31-10-2011 09:33 PM (13 years ago) (m) me too , i don tell him so already Posted: at 31-10-2011 09:33 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Skypon2002 at 31-10-2011 09:54 PM (13 years ago) (m) o boy wey u for dat okada? na u be d pilot?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-10-2011 09:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
smallboy10 at 31-10-2011 10:04 PM (13 years ago) (m) anyway congrats Posted: at 31-10-2011 10:04 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 31-10-2011 10:36 PM (13 years ago) (m) wetin small boy like u dey do online?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-10-2011 10:36 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 31-10-2011 10:39 PM (13 years ago) (m) Reply |
Annana at 31-10-2011 11:05 PM (13 years ago) (f) I would love an i-pad... Posted: at 31-10-2011 11:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kasiemobi at 31-10-2011 11:15 PM (13 years ago) (m) Congrats Posted: at 31-10-2011 11:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 31-10-2011 11:32 PM (13 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-10-2011 11:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 31-10-2011 11:38 PM (13 years ago) (m) Reply |
babyleslie at 31-10-2011 11:47 PM (13 years ago) (f) GO & SLEEEEEEEEEP!! ZZZZzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz. Posted: at 31-10-2011 11:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
babyleslie at 31-10-2011 11:49 PM (13 years ago) (f) Reply |
ajanni at 31-10-2011 11:57 PM (13 years ago) (m) GO & SLEEEEEEEEEP!! ZZZZzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz. alright darling , lets go now Posted: at 31-10-2011 11:57 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
babyleslie at 1-11-2011 12:02 AM (13 years ago) (f) GO & SLEEEEEEEEEP!! ZZZZzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz. alright darling , lets go now No worry..I dey ur back..I dey come.. Posted: at 1-11-2011 12:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |