Good question Ajanni
Posted: at | |
Quote from: ajanni on 9-11-2011 09:13 AM did you said ordinary Bosom ? na him get am? Good question Ajanni
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: creativecosmos on 9-11-2011 09:09 AM chai becos of ordinary Bosom .una don see wetin Bosom dey cause shey.ordinary Bosom wey full everywhere.ordinary Bosom [/color][/b]are you ok at all? ![]()
| |||||
Quote from: creativecosmos on 9-11-2011 09:21 AM tah comot here,wetin be Bosom sef, two round mounds of flesh on d chest.its no big deal,touchin Bosom is as meaninless as givin someone a handshake. Why was d Bosom made if not to be touched? Bros na lie u lie so. U no fit touch any Bosom without permision and go free o. If u touch my Bosom wey bi sey, u no bi my bobo or my hubby, I go stab stab u. Mk u no follow dis mumu man wey tink sey na evey Bosom em fit touch o. I don warn u o
| |||||
Quote from: bomsiluv on 9-11-2011 10:12 AM Good question Ajanni [/quote how are you my dear
| |||||
Quote from: creativecosmos on 9-11-2011 09:09 AM chai becos of ordinary Bosom .una don see wetin Bosom dey cause shey.ordinary Bosom wey full everywhere.ordinary Bosom Yes Bosom full everywhere but no b all u fit touch o. If u touch d one wey no b ur own, na u sabi o. My hand no dey o
| |||||
Quote from: bomsiluv on 9-11-2011 10:23 AM Bros na lie u lie so. U no fit touch any Bosom without permision and go free o. If u touch my Bosom wey bi sey, u no bi my bobo or my hubby, I go stab stab u. Mk u no follow dis mumu man wey tink sey na evey Bosom em fit touch o. I don warn u o ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 9-11-2011 10:25 AM Quote from: bomsiluv on 9-11-2011 10:12 AM Good question Ajanni [/quote how are you my dear I dey fyn o. I hope sey na only ur wiffy Bosom you dey touch. No touch Bosom wey no ur own o.
| |||||
na only her own and yours at moment oooooooo Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 9-11-2011 10:44 AM na only her own and yours at moment oooooooo ![]() ![]()
| |||||
Just ordinary Bosom ...Nawa ooo Reply
| |||||
Quote from: bomsiluv on 9-11-2011 10:57 AM ![]() ![]() [/quote your own and my wife,s own now
| |||||
No problem, life goes on ReplyI DEPEND SOLELY IN GOD
| |||||
NONSENSE!is it gold? Reply![]()
| |||||
so Bosom cost reach like this, mad women ful my area wit Bosom Reply
| |||||
Quote from: creativecosmos on 9-11-2011 09:21 AM tah comot here,wetin be Bosom sef, two round mounds of flesh on d chest.its no big deal,touchin Bosom is as meaninless as givin someone a handshake. Why was d Bosom made if not to be touched? This is d most senseless,and stupid comment that has ever been made in d history of Naijapals....goosh how can a grown up man's reasoning be dis low?
| |||||
hmmm Reply
| |||||
Wickedness Reply![]()
| |||||
Quote from: creativecosmos on 9-11-2011 09:09 AM chai becos of ordinary Bosom .una don see wetin Bosom dey cause shey.ordinary Bosom wey full everywhere.ordinary Bosom Aboki talk
| |||||
Quote from: kattie77 on 9-11-2011 11:25 AM This is d most senseless,and stupid comment that has ever been made in d history of Naijapals....goosh how can a grown up man's reasoning be dis low? be careful young lady,i was only decoratin d patheticness of d situation,i tink u have been blinded by sentiments,read d story carefully, d man did not just walk up to her and grab her oranges,she was drunk and he took advantage,she did not retaliate immediately,she waited for almost a week,am not sayin wat d man did was right but d fact is dat d woman in question is a nutcase who is not fit to roam d human community.kill a man and tell d cops u did it becos he touched ur boobs when u were drunk and see if u wont get d death sentence.i would personally suggest u get d electric chair or face d firin squad.next tym dont be in a hurry to insult pple,every man is entitled to his opinion.drop urs and let sleepin dogs lie
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest