bmygeorge at 14-12-2011 04:15 PM (13 years ago) (m) (BMYGEORGE)what do u mean by that?pls mind the way u talk,mchewwww
Just kidding babe, no offence okay ? lolz Posted: at 14-12-2011 04:15 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OZZY20 at 14-12-2011 04:18 PM (13 years ago) (m) 4 EUROPE HERE,LOOKING AT honeypot AND NYASH IS ALLOWED,NA WHEN U TOUCH AM,DEM GO CALL POLICE,NAIJA JUDGE DEM DEY FCK UP NO BE SMALL. YEYE COUPLE, DEM LEAVE DOOR OPEN DEY phyuk¡¡¡ Posted: at 14-12-2011 04:18 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
pufpuf at 14-12-2011 04:24 PM (13 years ago) (m) Posted: at 14-12-2011 04:24 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
4 EUROPE HERE,LOOKING AT honeypot AND NYASH IS ALLOWED,NA WHEN U TOUCH AM,DEM GO CALL POLICE,NAIJA JUDGE DEM DEY FCK UP NO BE SMALL. YEYE COUPLE, DEM LEAVE DOOR OPEN DEY fcuk¡¡¡
na their house na, wetin the man find come inside people house no tell me say if u get chance to enter people house peep you go peep oo Posted: at 14-12-2011 04:24 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ausername at 14-12-2011 04:25 PM (13 years ago) (m) Is it not possible that the thief may have, in fact, been the wife's lover. And perhaps he tried to hide under the bed when the husband came in.... That may also explain why he hasnt got any trouser on Posted: at 14-12-2011 04:25 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
mimibaby_5 at 14-12-2011 04:29 PM (13 years ago) (f) Reply |
ZION7ZION at 14-12-2011 04:30 PM (13 years ago) (m) the husband of the woman need to question his wife very well, maybe the guy caught is the Assistant husband Posted: at 14-12-2011 04:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
simele at 14-12-2011 04:36 PM (13 years ago) (m) Is that why he should be on handcurf he be taking to hospital to be check Posted: at 14-12-2011 04:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
doublevee at 14-12-2011 04:47 PM (13 years ago) (f) see his eyes......make you no go marry Posted: at 14-12-2011 04:47 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lanudja at 14-12-2011 04:50 PM (13 years ago) (f) Reply |
Hiding under bed very frustrating life....thank God ur brother no chop up ur head, make u go marry. Posted: at 14-12-2011 05:03 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Hiding under bed very frustrating life....thank God ur brother no chop off ur head, make u go marry.
Posted: at 14-12-2011 05:08 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
how ar we even sure that this Obi kererenke of a man is not an imbecile ? he shuld be sentenced 4 atleast 5 hard years 4 dubiously seeing the nakedness of someother man's wife... peeping pimp. Posted: at 14-12-2011 05:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ohwosode at 14-12-2011 05:26 PM (13 years ago) (m) Reply |
youngcute at 14-12-2011 05:27 PM (13 years ago) (m) What can this be? Nawaoh!!!!!!!! Posted: at 14-12-2011 05:27 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I am still no believe that this old man went some house to pip him haven sex with his wife, this is incredible
simon adult education de 4 lagos abeg try register.....ur illitracy 2much. Posted: at 14-12-2011 05:34 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
serababy at 14-12-2011 05:36 PM (13 years ago) (f) na waooooo , if u wan watch people way dey sex u no fit watch porn movies ...or u no reach who dey get gf ...see him tin laps ... Posted: at 14-12-2011 05:36 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abesky at 14-12-2011 05:54 PM (13 years ago) (m) This is too funny, That guy must be mad. Posted: at 14-12-2011 05:54 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
jenneget at 14-12-2011 05:56 PM (13 years ago) (f) Nigeria police must be very stupid for that to send somebody to jail for just peeping with their bastard leaders rubbish Posted: at 14-12-2011 05:56 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
merem at 14-12-2011 05:58 PM (13 years ago) (f) MR PIPPER HAHAHAHAHAHAHAHA Posted: at 14-12-2011 05:58 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |