Ladies ,If you could have a penis for a day...... (Page 4)

Date: 02-01-2012 11:46 am (12 years ago) | Author: Onyinyechi Miracle
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 11
- Jcin471 at 4-01-2012 08:42 AM (12 years ago)
(m)
Chai naija wmen sabi form o. Na them lik d tin pass. Is gud to be outspoken. Nobody forced you to dis tread. 1 love
Posted: at 4-01-2012 08:42 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- aliaaz at 4-01-2012 10:07 AM (12 years ago)
(m)
lol

Posted: at 4-01-2012 10:07 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Hollandear at 4-01-2012 10:17 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on  4-01-2012 12:13 AM
i dont need a joystick , for what nah , noooo i enjoy being a girl with lotas of benefit attached , i wont give up for any joystick in the world Grin Grin Cheesy

Quit pretending.. Say what's on your mind.. You like what you thinking... Everybody likes what is Thick!

Posted: at 4-01-2012 10:17 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- maicharito at 4-01-2012 10:35 AM (12 years ago)
(m)
Una no go phyuk with am
Posted: at 4-01-2012 10:35 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- sobeit at 4-01-2012 10:38 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: bittersweet on  3-01-2012 11:56 AM
God forbid!
>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>(with full speed!!)


lol. not God forbid oo!. never say never dear.i would advice u to reverse ur speed and accept it for just a day & see d magic in it  Grin Beyonce even went further to sang it as a song. "if i were a boy...i'd kick it with anyone i wanted & never get confronted,cause they'd stick up for me"[/b]

p.s happy new year to U!
Posted: at 4-01-2012 10:38 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-01-2012 10:53 AM (12 years ago)
(f)
una still dey on this mata? so una see d prick to use for a day..na wa ooooooooooooo...i still dey wait for my own cos e nvr return..when e return..anyi ga ama..!!! imma take it to the dance floor..with a lap dance to start wit..la lolo

Posted: at 4-01-2012 10:53 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wandepope at 4-01-2012 11:00 AM (12 years ago)
(m)
hmmm....its a wa for una oh.
Posted: at 4-01-2012 11:00 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 4-01-2012 11:01 AM (12 years ago)
(m)
return ke?
dis 2012 i go subsidise my prick
must to hike my phyuk price
if na 4 my house na double money
i love u...mbanu! i no dey 4 that one dis year
as girls wan get wetin i since 1900
 Grin
Posted: at 4-01-2012 11:01 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-01-2012 11:03 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  4-01-2012 11:01 AM
return ke?
dis 2012 i go subsidise my prick
must to hike my fcuk price
if na 4 my house na double money
i love u...mbanu! i no dey 4 that one dis year
as girls wan get wetin i since 1900
 Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-01-2012 11:03 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 4-01-2012 11:06 AM (12 years ago)
(m)
infact na extra charge to release!
i dey vex pass vexpa
Posted: at 4-01-2012 11:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-01-2012 11:12 AM (12 years ago)
(f)
lol

Posted: at 4-01-2012 11:12 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 4-01-2012 11:12 AM (12 years ago)
(f)
prick subsidy...babes like rakelly go protest wella oo

Posted: at 4-01-2012 11:12 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Hitdemup at 4-01-2012 11:15 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  3-01-2012 10:57 AM
I dey come...Na new yr we dey ooo..Running mood activated


Sophiababy, you say u dey cum, I hope say nobi from dawn u dey cum lol
Posted: at 4-01-2012 11:15 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- wallas at 4-01-2012 11:17 AM (12 years ago)
(m)
na who b dis?
Posted: at 4-01-2012 11:17 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-01-2012 11:24 AM (12 years ago)
(f)
ask em

Posted: at 4-01-2012 11:24 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Henchmann at 4-01-2012 11:27 AM (12 years ago)
(m)
i don run commot for here
Posted: at 4-01-2012 11:27 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Hitdemup at 4-01-2012 11:29 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: wallas on  4-01-2012 11:17 AM
na who b dis?


Na only MUMU na em dey answer queston wey de no ask am
Posted: at 4-01-2012 11:29 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 4-01-2012 11:31 AM (12 years ago)
(f)
who ask question hia kwanu? abi na d mumu wey no sabi weda question dey or not

Posted: at 4-01-2012 11:31 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 4-01-2012 11:35 AM (12 years ago)
(m)
abeg free am
 Grin
Posted: at 4-01-2012 11:35 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 4-01-2012 11:39 AM (12 years ago)
(f)
lol..i no dey houx o..make i go fry akara

Posted: at 4-01-2012 11:39 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 11