Just as my frnd will say he is walkin slowly to his payday. Lets take it easy on oursef, cos sm of us r hittin on fellow naijapals cos dey ve nt being paid.
Posted: at 22-01-2009 01:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 11:28 PM
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 10:04 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 05:52 PM
Quote from: rita4love on 28-01-2009 01:20 PM
@kido123, honey are u denying our son?
na whaoooo....lol...watin una wan turn here too na..
help me ask dem for french oh!!!!!!
LOL....NO MIND THEM IF THEY WAN PLAY LOVE,THEY NO KNOW NO WHERE LOVE FORUM THEY..WHY BE SAY NA HERE...
Oya, Kdo and Rita, remove from here and reloctae yourself to love room where you can play your love without disturbing us!!!!
who dey jelosi me for here na? bcos fine girl confess say she get pikin for me na wahala? ha!!! aiye o, na so una be? well dem talk am say if man pikin dey climb ladder of 'orire' ... vex go dey catch some folks.
emma , dgreat and size1 make una repent o.... Jesus Christ is coming very soon......
Posted: at 29-01-2009 10:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac