PayDay (Page 2)

Date: 22-01-2009 1:04 pm (15 years ago) | Author: Rendrix Berepele
1 [2]
- rita4love at 29-01-2009 12:25 PM (15 years ago)
(f)
honey dont mind them.... hahahahahahah
Posted: at 29-01-2009 12:25 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- kido123 at 29-01-2009 12:53 PM (15 years ago)
(m)
i don hear you jare....
Posted: at 29-01-2009 12:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 29-01-2009 08:35 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on 29-01-2009 10:59 AM
Quote from: degreatest2 on 29-01-2009 07:55 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 11:28 PM
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 10:04 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 05:52 PM
Quote from: rita4love on 28-01-2009 01:20 PM
@kido123, honey are u denying our son?

na whaoooo....lol...watin una wan turn here too na.. Grin Grin Grin
help me ask dem for french oh!!!!!!

LOL....NO MIND THEM IF THEY WAN PLAY LOVE,THEY NO KNOW NO WHERE LOVE FORUM THEY..WHY BE SAY NA HERE... Grin Grin Grin Grin
Oya, Kdo and Rita, remove from here and reloctae yourself to love room where you can play your love without disturbing us!!!!



who dey jelosi me for here na? bcos fine girl confess say she get pikin for me na wahala? ha!!! aiye o, na so una be? well dem talk am say if man pikin dey climb ladder of 'orire' ... vex go dey catch some folks.

emma , dgreat and size1 make una repent o.... Jesus Christ is coming very soon......


lol...hope no be say na ladder to enter the girl room be that cos i hear say na how u take give am belle be that.. Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-01-2009 08:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mammaT at 6-02-2009 06:26 PM (15 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-02-2009 06:26 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Emmanuel4christ at 6-02-2009 06:58 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: mammaT on  6-02-2009 06:26 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin

mamat u don show ur self at last.. Grin
Posted: at 6-02-2009 06:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mammaT at 9-02-2009 12:45 PM (15 years ago)
(f)
 Grin Grin i do not put myself always on first place.  Wink
Posted: at 9-02-2009 12:45 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 9-02-2009 02:29 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rita4love on 28-01-2009 01:20 PM
@kido123, honey are u denying our son?
shuoooooooooooooo! see word ohhhhhhhhhhhhh. kido wetin be dis na? you no wan comot for your mama belle first b4 you start to dey run things with woman? Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 9-02-2009 02:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 10-02-2009 01:20 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: mammaT on  9-02-2009 12:45 PM
Grin Grin i do not put myself always on first place.  Wink

who con they there now 4 ur pic..sorry me i know hear english ooooo Grin
Posted: at 10-02-2009 01:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]