PIZZA (Page 4)

Date: 23-01-2009 6:37 am (16 years ago) | Author: Ademola Adeola
1 2 3 [4] 5 6 7
- onyinyenaija at 3-02-2009 07:03 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: size1 on  2-02-2009 03:53 PM
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 08:28 AM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Emma, size 1, kido, Pires, degreatest... why una dey disgrace us like this for this forum
comon 'akara garri'  na em una no sabi say na em be pizza ??


ur own strong pass oooo. are u sure say u dey take ur drugs stady. i belike say u go soon go bak to ward 7

 Grin Grin Grin   u wey call pizza Bole... u wan make i talk am make people hear am ??
Posted: at 3-02-2009 07:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-02-2009 07:12 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 06:51 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  3-02-2009 04:12 AM
greatest...who go be ur valentine na.?...abi u know see say the thing don they come..Grin
Nna men!!! i neva know who go be my valentine oh! maybe u go fit DHL one opeke for me!!!! abi na ?

degreat i get one oyibo friend wey i go send for u chek out her pix... Smiley

[attachment deleted by admin]
Posted: at 3-02-2009 07:12 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 3-02-2009 07:43 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 07:12 AM
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 06:51 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  3-02-2009 04:12 AM
greatest...who go be ur valentine na.?...abi u know see say the thing don they come..Grin
Nna men!!! i neva know who go be my valentine oh! maybe u go fit DHL one opeke for me!!!! abi na ?

degreat i get one oyibo friend wey i go send for u chek out her pix... Smiley
UWA WU PAWPAW MEEEEEEEEEEENNNNNN!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! NO YAW!!!!!!!!!!!! NO YAW AT ALL!!!!!!WETIN I WAN TAKE 3 BOBBY DO NOW? ONYIN, NA NOW I JUST DEY REALISE SAY U NO LIKE ME AT ALL, NA KONIKONI LIKENESS U GET FOR ME! EVEN EMMA SEF LIKE ME PASS YOU HIM NO GO FIT DO THIS ONE FOR ME NA!!!!! I REJECT THIS EXTRA BOBBY SHARP SHARP!!!!
Posted: at 3-02-2009 07:43 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-02-2009 09:50 AM (16 years ago)
(f)
LOL
Posted: at 3-02-2009 09:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 3-02-2009 09:57 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 09:50 AM
LOL
why u dey laugh, i dey vex for you and u dey there dey laugh abi? no worry!!!!
Posted: at 3-02-2009 09:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 3-02-2009 02:25 PM (16 years ago)
(f)
u know say  u be ma sweetie na... na em make i wan give u extra...
Posted: at 3-02-2009 02:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 3-02-2009 03:01 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 02:25 PM
u know say  u be ma sweetie na... na em make i wan give u extra...



shuo! degreat, thank God U been ask of Val. ur own don beta
Posted: at 3-02-2009 03:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 3-02-2009 03:06 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 07:03 AM
Quote from: size1 on  2-02-2009 03:53 PM
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 08:28 AM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Emma, size 1, kido, Pires, degreatest... why una dey disgrace us like this for this forum
comon 'akara garri'  na em una no sabi say na em be pizza ??


ur own strong pass oooo. are u sure say u dey take ur drugs stady. i belike say u go soon go bak to ward 7

 Grin Grin Grin   u wey call pizza Bole... u wan make i talk am make people hear am ??


hw many tyms u 1 talk am? somtin wey u don mention already
Posted: at 3-02-2009 03:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 3-02-2009 03:56 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: size1 on  3-02-2009 03:01 PM
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 02:25 PM
u know say  u be ma sweetie na... na em make i wan give u extra...



shuo! degreat, thank God U been ask of Val. ur own don beta
Size1 U dey yeye urself oh! so my own don beta as Onyin carry person wey get extra bobby give me? abi? Onyin abeg DHL the babe give size1, I no go vex, na y paddy paddy.
Posted: at 3-02-2009 03:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 3-02-2009 04:02 PM (16 years ago)
(m)
ebi like say na toks go need this chick oooo..Grin..u no say in like better things well well..Grin
Posted: at 3-02-2009 04:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 3-02-2009 04:04 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 07:12 AM
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 06:51 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  3-02-2009 04:12 AM
greatest...who go be ur valentine na.?...abi u know see say the thing don they come..Grin
Nna men!!! i neva know who go be my valentine oh! maybe u go fit DHL one opeke for me!!!! abi na ?

degreat i get one oyibo friend wey i go send for u chek out her pix... Smiley

but onyin where u go see pic self.. Grin
Posted: at 3-02-2009 04:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 3-02-2009 10:24 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  3-02-2009 04:04 PM
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 07:12 AM
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 06:51 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  3-02-2009 04:12 AM
greatest...who go be ur valentine na.?...abi u know see say the thing don they come..Grin
Nna men!!! i neva know who go be my valentine oh! maybe u go fit DHL one opeke for me!!!! abi na ?

degreat i get one oyibo friend wey i go send for u chek out her pix... Smiley

but onyin where u go see pic self.. Grin
the babe dey stay Opposite Onyin room!!!
Posted: at 3-02-2009 10:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 3-02-2009 10:46 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 10:24 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  3-02-2009 04:04 PM
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 07:12 AM
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 06:51 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  3-02-2009 04:12 AM
greatest...who go be ur valentine na.?...abi u know see say the thing don they come..Grin
Nna men!!! i neva know who go be my valentine oh! maybe u go fit DHL one opeke for me!!!! abi na ?

degreat i get one oyibo friend wey i go send for u chek out her pix... Smiley

but onyin where u go see pic self.. Grin
the babe dey stay Opposite Onyin room!!!

opposite!! Shocked Shocked..this one na serious matter oooo...she even they smile self person way surpose dey cry.. Shocked
Posted: at 3-02-2009 10:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 4-02-2009 12:45 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on  3-02-2009 03:56 PM
Quote from: size1 on  3-02-2009 03:01 PM
Quote from: onyinyenaija on  3-02-2009 02:25 PM
u know say  u be ma sweetie na... na em make i wan give u extra...



shuo! degreat, thank God U been ask of Val. ur own don beta
Size1 U dey yeye urself oh! so my own don beta as Onyin carry person wey get extra bobby give me? abi? Onyin abeg DHL the babe give size1, I no go vex, na y paddy paddy.



see u life as e ben ben, de girl na letter? Onyi degreat no serious i bet email her for me
Posted: at 4-02-2009 12:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 4-02-2009 01:14 PM (16 years ago)
(f)
size 1 no worry i get anoda fine friend no drag dat one with dgreat... i don DHL dis 1 now 4 u na her pix be this...

[attachment deleted by admin]
Posted: at 4-02-2009 01:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 4-02-2009 01:26 PM (16 years ago)
(f)
shuo! degreat, thank God U been ask of Val. ur own don beta
[/quote]Size1 U dey yeye urself oh! so my own don beta as Onyin carry person wey get extra bobby give me? abi? Onyin abeg DHL the babe give size1, I no go vex, na y paddy paddy.
[/quote]

ahh! d.d. u still dey vex ok...BE MA VAL .. Kiss
Posted: at 4-02-2009 01:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 4-02-2009 01:39 PM (16 years ago)
(m)
seriously?
Posted: at 4-02-2009 01:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 4-02-2009 02:24 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  4-02-2009 01:14 PM
size 1 no worry i get anoda fine friend no drag dat one with dgreat... i don DHL dis 1 now 4 u na her pix be this...
onyi wetin dat woman carry for front?
Posted: at 4-02-2009 02:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 4-02-2009 02:42 PM (16 years ago)
(f)
hahaha...........olodo interprizes.........una no sabi pisa abi........ogbeni wetin be dat ya name pisa na agege wey dem press e com flat like frying pan....u com put boli nd epa wit alibosa ati epo pelu ororo ati tomato pelu eja ati eran..........cmbine am u go get pisa...........wit pusa 4 toilet *smiles*.........abeg make una enjoy........
Posted: at 4-02-2009 02:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 4-02-2009 03:13 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  4-02-2009 02:24 PM
Quote from: onyinyenaija on  4-02-2009 01:14 PM
size 1 no worry i get anoda fine friend no drag dat one with dgreat... i don DHL dis 1 now 4 u na her pix be this...
onyi wetin dat woman carry for front?
Na "COWBELL; OUR MILK" Onyin all these women dey live for ya yard?Huh?Huh?
Posted: at 4-02-2009 03:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7

Featured Discussions