hahaha...........olodo interprizes.........una no sabi pisa abi........ogbeni wetin be dat ya name pisa na agege wey dem press e com flat like frying pan....u com put boli nd epa wit alibosa ati epo pelu ororo ati tomato pelu eja ati eran..........cmbine am u go get pisa...........wit pusa 4 toilet *smiles*.........abeg make una enjoy........ Iphie, U try i like ya style , u just enta here as newbie and u dn dey sabi plenty thins like this? No let ur head burst oh! form to much of "knowing book" or else i go sing "ORI E. O FONKA SIBE" for u!!!!!!!! Posted: at 4-02-2009 03:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size 1 no worry i get anoda fine friend no drag dat one with dgreat... i don DHL dis 1 now 4 u na her pix be this...
onyin..lol...this one na over alllllll....milk industries....size1 no go get problem at all b4 in go finish this one....e go tay no be small..oooo Posted: at 4-02-2009 03:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahaha...........olodo interprizes.........una no sabi pisa abi........ogbeni wetin be dat ya name pisa na agege wey dem press e com flat like frying pan....u com put boli nd epa wit alibosa ati epo pelu ororo ati tomato pelu eja ati eran..........cmbine am u go get pisa...........wit pusa 4 toilet *smiles*.........abeg make una enjoy........
Iphie, U try i like ya style , u just enta here as newbie and u dn dey sabi plenty thins like this?   No let ur head burst oh! form to much of "knowing book" or else i go sing "ORI E. O FONKA SIBE" for u!!!!!!!! lol...u know say some newbie they quick they know book na but some them be olodooooo...them go just they jabo..any how.. but d thing way d newbie talk e be like say na true ooooo...... Posted: at 4-02-2009 04:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 4-02-2009 04:24 PM (16 years ago) (m) i don put water for tea on fire o since enof milk dey wey go go round..., i tire for this kin cowbell o.. Posted: at 4-02-2009 04:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i just they pitty size 1 cos na him them wan giv. if the girl...chock am with that...thing way in carry another thing fit happen ooo... Posted: at 4-02-2009 04:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 4-02-2009 04:38 PM (16 years ago) (m) size1, u don write will? Posted: at 4-02-2009 04:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 come oooo u hv a gift oooo...lol Posted: at 4-02-2009 05:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 4-02-2009 05:38 PM (16 years ago) (m) breakfast: milk, lunch: milk, supper nko .....? pls fill in the blank space Posted: at 4-02-2009 05:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size 1 no worry i get anoda fine friend no drag dat one with dgreat... i don DHL dis 1 now 4 u na her pix be this...
onyi wetin dat woman carry for front? na valentine gift na ...lol Posted: at 5-02-2009 06:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size 1 no worry i get anoda fine friend no drag dat one with dgreat... i don DHL dis 1 now 4 u na her pix be this...
onyi wetin dat woman carry for front? na valentine gift na ...lol Size 1 abeg write suicide note and ur will, this "milky bom" go so land for your head oh!!!! e yaaaaaaaaaaa!!!!!!!!! we will miss u soooooooooo much!!!!!! we love you but Onyin Love you the more and this "milky bomb" love you the most!!!!! Posted: at 5-02-2009 09:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size 1 no worry i get anoda fine friend no drag dat one with dgreat... i don DHL dis 1 now 4 u na her pix be this...
onyi wetin dat woman carry for front? na valentine gift na ...lol Size 1 abeg write suicide note and ur will, this "milky bom" go so land for your head oh!!!! e yaaaaaaaaaaa!!!!!!!!! we will miss u soooooooooo much!!!!!! we love you but Onyin Love you the more and this "milky bomb" love you the most!!!!! wht if size1 con wounjure the girl..u know watin i mean na.. but wait ooo the thing no they heavy the girl at allll... Posted: at 5-02-2009 05:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 6-02-2009 08:44 AM (16 years ago) (f)  unna don enter me finish abi dgrigri nd co..............ori yin ti fokasibe ....................as 4 size1, am impressed.........abeg wetin d thing dey weight 1000kg...........u no even need pillow 4 nite..............ooooo gigbi gigbi.................aaaaaaaaaaaaahhhhhhhhhh ogbeni ori e ti foka sibe...........anyway no mind those guys.........if u tell dem were dem go c there own valentine special..i swear them go leave u 4 life.....tru talk o. or u fit give them dis wan sha wether dem two sabi d tory . or e fit be them self Posted: at 6-02-2009 08:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 6-02-2009 12:13 PM (16 years ago) (m)  unna don enter me finish abi dgrigri nd co..............ori yin ti fokasibe ....................as 4 size1, am impressed.........abeg wetin d thing dey weight 1000kg...........u no even need pillow 4 nite..............ooooo gigbi gigbi.................aaaaaaaaaaaaahhhhhhhhhh ogbeni ori e ti foka sibe...........anyway no mind those guys.........if u tell dem were dem go c there own valentine special..i swear them go leave u 4 life.....tru talk o. or u fit give them dis wan sha wether dem two sabi d tory . or e fit be them self who be dis one wey dey speak in tongues for here sef? u think say na church we dey? abeg write wetin every fit read you hear? Posted: at 6-02-2009 12:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 6-02-2009 12:20 PM (16 years ago) (m)  unna don enter me finish abi dgrigri nd co..............ori yin ti fokasibe ....................as 4 size1, am impressed.........abeg wetin d thing dey weight 1000kg...........u no even need pillow 4 nite..............ooooo gigbi gigbi.................aaaaaaaaaaaaahhhhhhhhhh ogbeni ori e ti foka sibe...........anyway no mind those guys.........if u tell dem were dem go c there own valentine special..i swear them go leave u 4 life.....tru talk o. or u fit give them dis wan sha wether dem two sabi d tory . or e fit be them self who be dis one wey dey speak in tongues for here sef? u think say na church we dey? abeg write wetin every fit read you hear?  i wonder o,i no knw wen eedris abdukarim enter here wey im dey "mi gi d,fi gi d,fi ki fi ki"pass me d bal,giv me d bal,face,ma craze e.T.C abi no b so im rap dat tim?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 6-02-2009 12:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 unna don enter me finish abi dgrigri nd co..............ori yin ti fokasibe ....................as 4 size1, am impressed.........abeg wetin d thing dey weight 1000kg...........u no even need pillow 4 nite..............ooooo gigbi gigbi.................aaaaaaaaaaaaahhhhhhhhhh ogbeni ori e ti foka sibe...........anyway no mind those guys.........if u tell dem were dem go c there own valentine special..i swear them go leave u 4 life.....tru talk o. or u fit give them dis wan sha wether dem two sabi d tory . or e fit be them self who be dis one wey dey speak in tongues for here sef? u think say na church we dey? abeg write wetin every fit read you hear?  raziiii hhhhaaabaaa ...na newbie na and besides na chick...make u give her that respect cos say na...omo..ele.. Posted: at 6-02-2009 05:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
miss yanners! Posted: at 7-02-2009 06:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 7-02-2009 06:45 PM (16 years ago) (m) miss yanners!
na person name? Wat abt mrs yanners,n mr yanners?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 7-02-2009 06:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
miss yanners!
Posted: at 7-02-2009 11:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wait ooooo way greatest na?make una tell me i beg... Posted: at 9-02-2009 01:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 9-02-2009 01:47 AM (16 years ago) (m) wait ooooo way greatest na?make una tell me i beg...
go ask ur errand boy kido na,he b lik say dem don kidnap am sef
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 9-02-2009 01:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |