Posted: at | |
| |||||
Quote from: kido123 on 30-01-2009 01:11 PM size1 , people dey laugh yu o... na dodo jare... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u no say i was born b4 education. no try me ooooooo Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 30-01-2009 01:25 PM Quote from: kido123 on 30-01-2009 01:11 PM size1 , people dey laugh yu o... na dodo jare... ![]() ![]() ![]() ![]() na yu be the third person abi?......... yu sabi book o...
| |||||
Quote from: kido123 on 30-01-2009 02:10 PM Quote from: Emmanuel4christ on 30-01-2009 01:25 PM Quote from: kido123 on 30-01-2009 01:11 PM size1 , people dey laugh yu o... na dodo jare... ![]() ![]() ![]() ![]() na yu be the third person abi?......... yu sabi book o... kido...u don chop bole..b4..? ![]() ![]()
| |||||
yes na,.... with groundnut sef Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 30-01-2009 03:03 PM yes na,.... with groundnut sef IF U CHOP AM FINISH HOW UR STOMACH AND UR BODY THEY BE... ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Emma, size 1, kido, Pires, degreatest... why una dey disgrace us like this for this forum comon 'akara garri' na em una no sabi say na em be pizza ??
| |||||
where rezi enter since one week? Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 07:45 PM where rezi enter since one week? EBI LIKE SAY THEM DON CATCH AM U NEVER HEAR WAY IN GO PRESCRIBE..WRONG DRUGS 4 PERSON WELL THEY GO SOON LEAVE AM... ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 08:28 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Emma, size 1, kido, Pires, degreatest... why una dey disgrace us like this for this forum comon 'akara garri' na em una no sabi say na em be pizza ?? ONYIN..?
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 31-01-2009 08:36 PM Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 07:45 PM where rezi enter since one week? EBI LIKE SAY THEM DON CATCH AM U NEVER HEAR WAY IN GO PRESCRIBE..WRONG DRUGS 4 PERSON WELL THEY GO SOON LEAVE AM... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 08:51 PM Quote from: Emmanuel4christ on 31-01-2009 08:36 PM Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 07:45 PM where rezi enter since one week? EBI LIKE SAY THEM DON CATCH AM U NEVER HEAR WAY IN GO PRESCRIBE..WRONG DRUGS 4 PERSON WELL THEY GO SOON LEAVE AM... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() MMMMMMM I SEEE THAT IS WHY THEM HOLD AM TIGHT.. IF NA TRUE SAY IN GET ALL THIS THINGS WAY U TALK MAKE IN SHOW IN FACE.. ![]() ![]()
| |||||
which nafdac be dat `national asociation of fake drugs assembly company Reply
| |||||
Quote from: femaadinho on 31-01-2009 09:09 PM which nafdac be dat `national asociation of fake drugs assembly company ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 08:28 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Emma, size 1, kido, Pires, degreatest... why una dey disgrace us like this for this forum comon 'akara garri' na em una no sabi say na em be pizza ?? ur own strong pass oooo. are u sure say u dey take ur drugs stady. i belike say u go soon go bak to ward 7
| |||||
Quote from: size1 on 2-02-2009 03:53 PM Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 08:28 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Emma, size 1, kido, Pires, degreatest... why una dey disgrace us like this for this forum comon 'akara garri' na em una no sabi say na em be pizza ?? ur own strong pass oooo. are u sure say u dey take ur drugs stady. i belike say u go soon go bak to ward 7 ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 31-01-2009 08:38 PM Quote from: onyinyenaija on 31-01-2009 08:28 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Emma, size 1, kido, Pires, degreatest... why una dey disgrace us like this for this forum comon 'akara garri' na em una no sabi say na em be pizza ?? ONYIN..?
| |||||
greatest...who go be ur valentine na.?...abi u know see say the thing don they come.. Reply![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 3-02-2009 04:12 AM greatest...who go be ur valentine na.?...abi u know see say the thing don they come.. Nna men!!! i neva know who go be my valentine oh! maybe u go fit DHL one opeke for me!!!! abi na ? ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech