Posted: at | |
| |||||
Wonder sha never end Reply
| |||||
hhummmmmm greatest.....gbosa....4 u....hahhaa....watin fit call u self....? Reply
| |||||
24 gunshot salute for the police Reply2.0.
| |||||
no be 4 the police...lol...na 4 greatest...way in con....give us COLD...ZOBO....drink....lol Reply
| |||||
News Caster Reply
| |||||
degreat... you no go stop! Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 01:32 PM no be 4 the police...lol...na 4 greatest...way in con....give us COLD...ZOBO....drink....lol Oh Boy! i no blame you, e don tay wey u commot for naija, we wey dey here dey tell you sumthing and you dey argue, well this is not a joke but it sounded like a joke, check www.deoluakinyemi.com/tales-by-moonlight and tell me if it is still ZOBO. yeye boy like you!!!!!
| |||||
Quote from: degreatest2 on 26-01-2009 07:37 PM Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 01:32 PM no be 4 the police...lol...na 4 greatest...way in con....give us COLD...ZOBO....drink....lol Oh Boy! i no blame you, e don tay wey u commot for naija, we wey dey here dey tell you sumthing and you dey argue, well this is not a joke but it sounded like a joke, check www.deoluakinyemi.com/tales-by-moonlight and tell me if it is still ZOBO. yeye boy like you!!!!!lol....no vex...i don send am finish..b4 i con see am 4 my freeze..news.....i con run back...make i delete am make u no see am but...is unfurtunate...say the thing no gree delete... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 26-01-2009 08:24 PM Quote from: degreatest2 on 26-01-2009 07:37 PM Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 01:32 PM no be 4 the police...lol...na 4 greatest...way in con....give us COLD...ZOBO....drink....lol Oh Boy! i no blame you, e don tay wey u commot for naija, we wey dey here dey tell you sumthing and you dey argue, well this is not a joke but it sounded like a joke, check www.deoluakinyemi.com/tales-by-moonlight and tell me if it is still ZOBO. yeye boy like you!!!!!lol....no vex...i don send am finish..b4 i con see am 4 my freeze..news.....i con run back...make i delete am make u no see am but...is unfurtunate...say the thing no gree delete... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 26-01-2009 08:55 PM Quote from: Emmanuel4christ on 26-01-2009 08:24 PM Quote from: degreatest2 on 26-01-2009 07:37 PM Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 01:32 PM no be 4 the police...lol...na 4 greatest...way in con....give us COLD...ZOBO....drink....lol Oh Boy! i no blame you, e don tay wey u commot for naija, we wey dey here dey tell you sumthing and you dey argue, well this is not a joke but it sounded like a joke, check www.deoluakinyemi.com/tales-by-moonlight and tell me if it is still ZOBO. yeye boy like you!!!!!lol....no vex...i don send am finish..b4 i con see am 4 my freeze..news.....i con run back...make i delete am make u no see am but...is unfurtunate...say the thing no gree delete... ![]() ![]() ![]() ![]() lol....if na me be the police man...i go..LOCK THE GOAT 4 PRISON 4 GOOD 7 DAYS..i know go giv am any food..lol..if hunger wan kill am in go change...to human...con talk say...BROS..I DEY HUNGRY I BEG..LOL.. ![]() ![]() ![]()
| |||||
U try well well, U hear ? wetin dey ? Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 27-01-2009 12:53 AM U try well well, U hear ? wetin dey ? watin dey yan me..?
| |||||
Nothing dey yet oh! except you wan give me rezi address make i fit send that terminator cat to his doormat!!!!1 Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 27-01-2009 08:56 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 27-01-2009 09:19 AM Quote from: onyinyenaija on 27-01-2009 08:56 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hhhhaaaaa baaaaaa why u dey hide ur feelings na..i know say na watin dey ur mind be that..u just put my name 4 that place..lol...anyway...the goat know say if in go centra bank...na the end be that.. ![]()
| |||||
i wonder how goat com get sense reach where him wan go steal car, this goat get degree for criminology. Replyno surprise say the policeman wey arrest the goat be wan steal the goat only say people just show them come put am for inside the honda car (na even scrap the car be so why the goat wan steal am).
| |||||
D goat get luck say no b xmas period dem catch am him 4 don enter pot by now. Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Doshe on 28-01-2009 09:47 AM D goat get luck say no b xmas period dem catch am him 4 don enter pot by now. Lolz na true u talk!!! ![]() ![]() ![]() ![]()
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest