Posted: at | |
Who Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Quote from: Youngstoriez on 18-01-2012 02:07 AM Real madrid don win....3-0 na mouth dem take dey score the goals??
| |||||
Barca is simply d best. One luv 2 all barca fans! Reply
| |||||
Quote from: starlove1 link=topic=89198.tamsg2623864#msg2623864 date=1326841069 my man C Ronaldo i love you with all my heart. nothing will make me not to wash you that day. love you Ronaldo hahaha dat tin nobi ``was`` na ``watch``..maybe ur slip of tongue don result 2 slip of hand. na joke ooh `was`` na ``watch``..maybe ur slip of tongue don result 2 slip of hand. na joke ooh . but kpata kpata na draw 4 Real madrid and Ronaldo. ![]() ![]() ![]()
| |||||
abeg somebody help me correct my own mistake.. Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Rat wey dey maja a bag of gari highest wey ein go ``chop`` abi na ``shop`` Replyna jara..so finally for Real na draw i don tokam b4. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: escapedprince on 18-01-2012 12:51 AM na lie, barca all the way ![]() ![]() ![]() Correct guy!...1 crake of beer for u! ![]() ![]() ![]() On top of the world...in front of the crowd
| |||||
![]() On top of the world...in front of the crowd
| |||||
barca all the way Reply
| |||||
Quote from: ZION7ZION on 17-01-2012 10:12 PM Thank God say dey don call off strike, U 4 talk say NEPA deh 4 strike, abeg mek u go pay ur NEPA Bills, NEPA don try 4 U, 6months is not a joke, try go pay so u fit watch d match ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() concur. Go pay ur bills
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
okooooooooo Reply
| |||||
madrid 2-1 barcelona I live in barcelona but I Dont like barca Guadiola is Not a coach Reply
| |||||
barca always ontop. presumes 3 for messi and 2 for ronaldo. Reply
| |||||
Quote from: interpo77 on 17-01-2012 10:03 PM mad 2-0 barca WHO WAN SCORE 4 MAD OOOOOOOOOOOOOOOOOOOO
| |||||
Quote from: buchiike on 18-01-2012 02:25 AM na mouth dem take dey score the goals?? make you no mind them jare!!!Make barca carry go!!!
| |||||
Madrid can not withstand Barca, I expect Barca to beat Real madrid with 5-2 Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
And u wat did u think? Reply
| |||||
passing Reply![]()
| |||||
90 Mins will decide. Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest