Most Beautiful Girl In Nigerian Army [Photo] (Page 10)

Date: 18-01-2012 8:34 am (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 19
- cadanre at 19-01-2012 12:59 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Bachelorette on 18-01-2012 11:09 AM
Wow!!! What a news? Abeg, mek GEJ neva vacuate these sodiers yet. I wan g protest in front of this particular one. So dat she go see say me sef dey loyal to National call!!!

Funny!

Posted: at 19-01-2012 12:59 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- cadanre at 19-01-2012 01:09 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: DAREAL90 on 18-01-2012 11:45 AM
I NO GO LIE, I LOVE THIS BABE.

BT U DEY URGLY  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 19-01-2012 01:09 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- cadanre at 19-01-2012 01:11 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: labar on 18-01-2012 09:31 PM
she is a damsel need not to be in force rather she should go for beauty pageant

Na aboki female she be and you know sey aboki no de do such things.  Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 19-01-2012 01:11 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- cadanre at 19-01-2012 01:15 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Southernking on 18-01-2012 07:05 PM
Mmmm, na wa o o, see comments, see admiration, see praises, even girls come still dey admire girl, Hmmm na wa o o. The one wey big pass me be say I notice say all southern warriors don lay down their guns for this girl, Delta boys, Egbesu boys, MEND, Bakkassi, Massob, Odua even our girls dey admire am, na em be say all the war, war wey we dey shout na shakara be that - FELA may your soul rest in peace. Una no see the name sey na HADIZA NUHU, na proper Hausa girl. So we don lose the fight even before the fight start? Boko Haram don use their girl bait una and na so all of una just fall like vegetable be that, I go die o o o
Where Ajanni dey make him use him AK finish them off as them no wan fight again because of one Hausa Girl. Na this one go show say we dey eqaully corrupt and focusless like our leaders. MAKE I NO HEAR ANYONE WEY DEY SHOUT WAR, WAR FOR SOUTH AGAIN, WHICH KIND WAR? WHEN NA ONLY ONE GIRL HAUSA THROWAY FOR INTERNET ALL OF UNA DON THROWAY GUN BEGIN ROB MAKE-UP AND SPRAY PERFUME!
AJANNI carry on, my boys no serious all of them be ashewo... Grin Grin Grin  Ajanni I like this Hausa girl o I no go lie you fit help?


 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 19-01-2012 01:15 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- cadanre at 19-01-2012 01:26 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: edobaking on 18-01-2012 12:53 PM
m-e-n see pickin this is what i am talking about no be make up, i get luck  na so my doughters go be.

Na so? Me I wonder why u wan ur dauta to hv aboki face>>>>>>>>>>> Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed

Posted: at 19-01-2012 01:26 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- pchinedu20 at 19-01-2012 01:32 AM (12 years ago)
(m)
 look good
Posted: at 19-01-2012 01:32 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- saiyaman at 19-01-2012 02:29 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: cadanre on 19-01-2012 12:46 AM
Cheesy Cheesy Cheesy Tell me she is from Kataf, Berom, Inyamiri and bear that name. In the whole of your tribe, there's no single girl which reach half of her.  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue

There are ugly and pretty people in every group Roll Eyes I hate for you to disown someone who is a member of your group but doesn't fit your ideals
Posted: at 19-01-2012 02:29 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- cadanre at 19-01-2012 02:34 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: saiyaman on 19-01-2012 02:29 AM
There are ugly and pretty people in every group Roll Eyes I hate for you to disown someone who is a member of your group but doesn't fit your ideals

You are welcome to NP Cool Cool Cool Cool

Posted: at 19-01-2012 02:34 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- danpatrick at 19-01-2012 03:10 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Southernking on 18-01-2012 07:43 PM
MY BROTHER, WHO NO LIKE GOOD THING NA? EVEN BABA IJABO FIT BRIBE PASTOR CHRIS for C Embassy to arrange a quick wedding if him get assess to this one. Trust OBJ you no fit beat for this one o.

 Cheesy Cheesy
Posted: at 19-01-2012 03:10 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- princeafes at 19-01-2012 03:18 AM (12 years ago)
(m)
 8)those senior officers go take penis finish am before she get promotion and she go grow fast if she cooperate well well
Posted: at 19-01-2012 03:18 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- moniconyez at 19-01-2012 06:33 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 18-01-2012 10:03 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

CLOSE YOUR EMPTY TEETH. BARAWO
Posted: at 19-01-2012 06:33 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- aliaaz at 19-01-2012 06:51 AM (12 years ago)
(m)
k

Posted: at 19-01-2012 06:51 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- escapedprince at 19-01-2012 07:15 AM (12 years ago)
(m)
Crappy  Sad Sad Sad
Posted: at 19-01-2012 07:15 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ebonypride at 19-01-2012 07:25 AM (12 years ago)
(m)
She is pretty
Posted: at 19-01-2012 07:25 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Shenex28 at 19-01-2012 07:27 AM (12 years ago)
(m)
Wow she luk gorgeous... Aboki girls nawa ooo
Posted: at 19-01-2012 07:27 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Dayus11 at 19-01-2012 08:55 AM (12 years ago)
(f)
She's really natural......i admire dat
Posted: at 19-01-2012 08:55 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Dayus11 at 19-01-2012 08:57 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: enomakos on 18-01-2012 03:46 PM
she is ugly
ironically,jealousy or wat??? Huh?? Huh? Huh?
Posted: at 19-01-2012 08:57 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- onitsha at 19-01-2012 09:24 AM (12 years ago)
(m)
can somebody tell me this kele barrack pls.ADIZA fulani
Posted: at 19-01-2012 09:24 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- nnokwa3000 at 19-01-2012 09:55 AM (12 years ago)
(m)
she fine but her brothers boko haram dey kill people besides she can be boko haram virgin in thier heaven
Posted: at 19-01-2012 09:55 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- blings_is_back at 19-01-2012 09:58 AM (12 years ago)
(m)
ok
Posted: at 19-01-2012 09:58 AM (12 years ago) | Hero
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11 12 13 ... 19