Funny!
Posted: at | |
Quote from: Bachelorette on 18-01-2012 11:09 AM Wow!!! What a news? Abeg, mek GEJ neva vacuate these sodiers yet. I wan g protest in front of this particular one. So dat she go see say me sef dey loyal to National call!!! Funny! IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: DAREAL90 on 18-01-2012 11:45 AM I NO GO LIE, I LOVE THIS BABE. BT U DEY URGLY ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: labar on 18-01-2012 09:31 PM she is a damsel need not to be in force rather she should go for beauty pageant Na aboki female she be and you know sey aboki no de do such things. ![]() ![]() ![]() ![]() IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: Southernking on 18-01-2012 07:05 PM Mmmm, na wa o o, see comments, see admiration, see praises, even girls come still dey admire girl, Hmmm na wa o o. The one wey big pass me be say I notice say all southern warriors don lay down their guns for this girl, Delta boys, Egbesu boys, MEND, Bakkassi, Massob, Odua even our girls dey admire am, na em be say all the war, war wey we dey shout na shakara be that - FELA may your soul rest in peace. Una no see the name sey na HADIZA NUHU, na proper Hausa girl. So we don lose the fight even before the fight start? Boko Haram don use their girl bait una and na so all of una just fall like vegetable be that, I go die o o o Where Ajanni dey make him use him AK finish them off as them no wan fight again because of one Hausa Girl. Na this one go show say we dey eqaully corrupt and focusless like our leaders. MAKE I NO HEAR ANYONE WEY DEY SHOUT WAR, WAR FOR SOUTH AGAIN, WHICH KIND WAR? WHEN NA ONLY ONE GIRL HAUSA THROWAY FOR INTERNET ALL OF UNA DON THROWAY GUN BEGIN ROB MAKE-UP AND SPRAY PERFUME! AJANNI carry on, my boys no serious all of them be ashewo... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: edobaking on 18-01-2012 12:53 PM m-e-n see pickin this is what i am talking about no be make up, i get luck na so my doughters go be. Na so? Me I wonder why u wan ur dauta to hv aboki face>>>>>>>>>>> ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
look good Reply
| |||||
Quote from: cadanre on 19-01-2012 12:46 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() There are ugly and pretty people in every group ![]()
| |||||
Quote from: saiyaman on 19-01-2012 02:29 AM There are ugly and pretty people in every group ![]() You are welcome to NP ![]() ![]() ![]() ![]() IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: Southernking on 18-01-2012 07:43 PM MY BROTHER, WHO NO LIKE GOOD THING NA? EVEN BABA IJABO FIT BRIBE PASTOR CHRIS for C Embassy to arrange a quick wedding if him get assess to this one. Trust OBJ you no fit beat for this one o. ![]() ![]()
| |||||
8)those senior officers go take penis finish am before she get promotion and she go grow fast if she cooperate well well Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 18-01-2012 10:03 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() CLOSE YOUR EMPTY TEETH. BARAWO
| |||||
k ReplyThey closed the door but that ain't stop me from coming in ![]()
| |||||
Crappy Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
She is pretty Reply
| |||||
Wow she luk gorgeous... Aboki girls nawa ooo Reply
| |||||
She's really natural......i admire dat Reply
| |||||
Quote from: enomakos on 18-01-2012 03:46 PM she is ugly ironically,jealousy or wat??? ![]() ![]() ![]()
| |||||
can somebody tell me this kele barrack pls.ADIZA fulani Reply
| |||||
she fine but her brothers boko haram dey kill people besides she can be boko haram virgin in thier heaven Reply
| |||||
ok Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest