Reply |
don't cause a tribal war here....if yu got nuffin to say,just log out.Am Yoruba and i don't like comments like these.You are also a man,why didn't yu get her . Ask the fool... Posted: at 22-01-2012 11:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
imoc at 22-01-2012 11:47 PM (12 years ago) (m) good girl with good husband good look baby girl i wish u the best Posted: at 22-01-2012 11:47 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sarah555 at 22-01-2012 11:49 PM (12 years ago) (f) don't cause a tribal war here....if yu got nuffin to say,just log out.Am Yoruba and i don't like comments like these.You are also a man,why didn't yu get her . e no get moni na, na only talk e fit talk put 4 naijapals. u see were dem 4 call billion naira hummmmm e easy to get just like dat, even sef no be all of dear friends fit even attend the wedding sef, ticket moni with hotel bill reach to pay 4 one year rent. Posted: at 22-01-2012 11:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MRchina4u at 22-01-2012 11:53 PM (12 years ago) (m) You try,but why all the actress dey marry edo men?
NA THERE MEN SHEP U. EDO Posted: at 22-01-2012 11:53 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
interpo77 at 22-01-2012 11:54 PM (12 years ago) (m) WHAT CAN WE SAY THAN TO WISH U GUYS A HAPPY WEDLOCK, LONG LIFE IN MARRIAGE AND KIDS FULLING HERE N THERE Posted: at 22-01-2012 11:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 22-01-2012 11:57 PM (12 years ago) (m) HMM WHO SAYS ITS ABOUT CELEBRITY AND SHORT TERMA MARRIAGE?BESIDES THEY MATCH Posted: at 22-01-2012 11:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 23-01-2012 12:00 AM (12 years ago) (m) marry for money..new style..make she carry go ...no marry for poor men anymore..wahala dey ooooooo..the ex bobo no get pepe..ooooo sorry young man ,,god will help u with a good girl ,,not money follow me..take heart.. Posted: at 23-01-2012 12:00 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 23-01-2012 12:00 AM (12 years ago) (m) marry for money..new style..make she carry go ...no marry for poor men anymore..wahala dey ooooooo..the ex bobo no get pepe..ooooo sorry young man ,,god will help u with a good girl ,,not money follow me..take heart.. Posted: at 23-01-2012 12:00 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
MRchina4u at 23-01-2012 12:08 AM (12 years ago) (m) steph wellcome to benin the land of cult and beating of women by thier guys.efosa idahosa omoregie osagie all of them na d same , benin person na benin person no changing if u like take him to canada he still d same.anyway if he beats u much and u cant take anylonger u can reaturn back to ibo land
MY BROS, THANK YOU VERY MUCH FOR SUCH COMMENT. YOU NO SAY THIS BENIN AND EDO THE CHEAT US. ALL THIS THERE WINTCH AND WIZARD . GO DEY THERE THE LOOK BOKO HARAM. GO KILL PEOPLE ANY HOW UPON SAY THE DEY LIKE BLOOD, MY SISTER IF THE BITE YOU BITE BACK OR U COME BACK HOME OK, BUT I STILL THANK GOD SAY NO BI ABOKKI .. Posted: at 23-01-2012 12:08 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
AD4real at 23-01-2012 12:08 AM (12 years ago) (m) This foolish man don spoil my dream...I got married to her in my dream. Posted: at 23-01-2012 12:08 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
MRchina4u at 23-01-2012 12:10 AM (12 years ago) (m) Ibo girls wetin de happen [/quote
MY BROTHER JOIN ME ASKING MO Posted: at 23-01-2012 12:10 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chichocho at 23-01-2012 12:11 AM (12 years ago) (m) stephanie why edo men? you have disappointed the igbos. Posted: at 23-01-2012 12:11 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
MRchina4u at 23-01-2012 12:13 AM (12 years ago) (m) This foolish man don spoil my dream...I got married to her in my dream.
Ibo girls wetin de happen [/quote
GUY NO DEY SMOKE BEFORE COMING TO SITE.. WHO IS UR DREAM GIRL, HOW YOU GO TAKE LIVE THAT YOUR GIRL WE DE DE CALLED. MAMA AKPIN ,, COME THE DREAM FOR MY SISTER Posted: at 23-01-2012 12:13 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ZION7ZION at 23-01-2012 12:17 AM (12 years ago) (m) Na for her wedding we go sabi Actors weh bi big boys and Actress weh bi big babes for nollywood Posted: at 23-01-2012 12:17 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chichocho at 23-01-2012 12:34 AM (12 years ago) (m) edo men did not merrit to marry igbo girls even if is odinaryt street girl. now nwannem nwaayi look after one year his edo character will come out, and just pack and come sweet home. Posted: at 23-01-2012 12:34 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. R.I.P HATERS. Posted: at 23-01-2012 12:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
badnaija at 23-01-2012 12:43 AM (12 years ago) (m) nigeria will never change yoruba no go fit marry igbo ,BADA MAN NO GO MARRY EKIT ,esan no go fit marry gana , HAUSA NO GO FIT MARRY ISOKO.isekiri no go fit marry jibe,...LOO NO FIT MARRY LOPA ...OKOBO NO GO FIT MARRY OGBOGOLO....URHOBO NOT FIT MARRY WASE ...EDO NO FIT MARRY UMON ....TIV NO GO FIT MARRY THA .WELL I SEE WHY NIGERIA NO GO FIT STAY TOGETHER AS ONE NATION BECAUSE TOO MUCH TRIBAL PROBLEM ..IF IGBO GIRL MARRY WITH EDO ISEKIRI YORUBA ABON AFADE AGOI AJAWA AKE AMBO ASU BAAN AYU BAANGI ATEN AYERE AWAK BADE BALI BATA BATU BAUCHI BENA WHAT IS THE PROBLEM WITH THAT ....NAIJA PLEASE ABEG BE WISE AND LET COME TOGETHER AS ONE Posted: at 23-01-2012 12:43 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
soup at 23-01-2012 01:07 AM (12 years ago) (f) HAPPY MARRIAGE LIFE TO BOTH OF U Posted: at 23-01-2012 01:07 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Biggers at 23-01-2012 01:13 AM (12 years ago) (m) She just dey marry up and down everyday she dey marry.yestaday it was A Footballer named Chinedu Chikezie,she broke up wit him cos she like sex more dan food today is idahosa again tomorry may be John Mikel Obi (onye ahia rod.like her) Posted: at 23-01-2012 01:13 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |