Posted: at | |
| |||||
Quote from: lilnigel on 1-02-2009 02:08 PM for your wonderful research findings on women. i hereby award you with the Naijapals noble peace prize .....nice one bro. you blind? na when onyi become bros? oh sorry you be newbie.
| |||||
Quote from: salal on 1-02-2009 12:33 PM "Dis tin be curve like PARABOLA,shake very CIRCULAR so spectacular" ----> K-Switch Lyrics in MOHIT track (Butty Call) this one don comot 4 gear... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: lilnigel on 1-02-2009 02:08 PM for your wonderful research findings on women. i hereby award you with the Naijapals noble peace prize .....nice one bro. Council of elders una dey here this kan ting dey happen?? newbie wan come give award... wonders shall never end... ![]() ![]()
| |||||
no mind am e no get respect. Reply
| |||||
![]() ![]()
| |||||
onyi,wetin u be... microbiologist? 4 me i think say na ursef u dey describe.........d joke no try at all......... Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: simdi on 2-02-2009 11:17 AM onyi,wetin u be... microbiologist? 4 me i think say na ursef u dey describe.........d joke no try at all......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() MuMu... which village u comot come here...u don hear say people dey post reply.. u wan come do notice me... faceless nomencleture... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 2-02-2009 11:40 AM Quote from: simdi on 2-02-2009 11:17 AM onyi,wetin u be... microbiologist? 4 me i think say na ursef u dey describe.........d joke no try at all......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() MuMu... which village u comot come here...u don hear say people dey post reply.. u wan come do notice me... faceless nomencleture... ![]() ![]()
| |||||
onyinye u are the worst type of racist ...tribalist.....you shldnt hav said that to somebody who genuinly appreciate ur write. lin nigel ,no mind am , allthose forming na stupidity dey cause am Reply
| |||||
Quote from: salal on 1-02-2009 12:33 PM "Dis tin be curve like PARABOLA,shake very CIRCULAR so spectacular" ----> K-Switch Lyrics in MOHIT track (Butty Call) wetin be dis? ... where does dis fit in? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 2-02-2009 01:15 PM Quote from: salal on 1-02-2009 12:33 PM "Dis tin be curve like PARABOLA,shake very CIRCULAR so spectacular" ----> K-Switch Lyrics in MOHIT track (Butty Call) wetin be dis? ... where does dis fit in? ![]() ![]() Na Latin or wat
| |||||
Quote from: uzozie on 2-02-2009 01:11 PM onyinye u are the worst type of racist ...tribalist.....you shldnt hav said that to somebody who genuinly appreciate ur write. lin nigel ,no mind am , allthose forming na stupidity dey cause am welcome to naijapals fun forum [attachment deleted by admin]
| |||||
Onyi, na ur popi be dis? fine animal Reply
| |||||
Some people just dey come this fun forum dey find cheap recognition, people like simdi and uzozie, guys no be by abuse, if u must yab person the thing must make sense, dont jst open mouth and close am like Hippopotamus!!!!!! ewu like u!!!!! Reply
| |||||
no mind those faceless nonentities... r u sure they're human beings... cuz if they should've known wat's joke and insult... Reply
| |||||
this na joke forum no be abuse and curse forum. Replyall of una wey dey abuse and curse make una take time o or wetin for 1913 go happen for here again o
| |||||
which 1 be 1993, rezi Reply
| |||||
Quote from: size1 on 2-02-2009 03:08 PM which 1 be 1993, rezi Size1, you sure say u sabi read well? Rezi dey talk about 1913 before world war 2, na dat year dem born am! u dey talk about 1993 wey babangida cancel abiola election, u sure say u dey in order?![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 2-02-2009 03:36 PM Quote from: size1 on 2-02-2009 03:08 PM which 1 be 1993, rezi Size1, you sure say u sabi read well? Rezi dey talk about 1913 before world war 2, na dat year dem born am! u dey talk about 1993 wey babangida cancel abiola election, u sure say u dey in order?![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)