Scientific Description of a Woman (Page 3)

Date: 25-01-2009 11:58 am (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 [3] 4 5 6 ... 11
- rezimero at 27-01-2009 08:42 PM (15 years ago)
(m)
d*ck wetin?
Posted: at 27-01-2009 08:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 27-01-2009 08:47 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 27-01-2009 06:11 PM
Quote from: signalputte on 27-01-2009 11:45 AM
SMOG.

 Huh? Huh? Huh? abeg make una give me di*ksionary

make i tell u smog....na...make person...smuggle...goods enter...9ija...lol... Grin Grin Grin Grin..okay...i get dictionary...4 my head.... Grin
Posted: at 27-01-2009 08:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 28-01-2009 07:30 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:42 PM
d*ck wetin?


kia reziiiiiiiii  Grin Grin Grin u no dey ever carry last  Grin
Posted: at 28-01-2009 07:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 28-01-2009 07:36 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:30 PM
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:42 PM
d*ck wetin?


kia reziiiiiiiii  Grin Grin Grin u no dey ever carry last  Grin

watin dey happen 4 here..?
Posted: at 28-01-2009 07:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 28-01-2009 08:03 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:36 PM
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:30 PM
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:42 PM
d*ck wetin?


kia reziiiiiiiii  Grin Grin Grin u no dey ever carry last  Grin

watin dey happen 4 here..?
LMAO!!!!!emma you see yourself? you don disgrace me oh! onyin and rezi don dribble you wella, you don lost. U no know say those two peope be OGBOLOGBO!!!!!! infact those Cops for ILORIN (the ones wey dey conduct investigation for goat mater) dey look for them as we are speaking!!
Posted: at 28-01-2009 08:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 28-01-2009 08:40 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 08:03 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:36 PM
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:30 PM
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:42 PM
d*ck wetin?


kia reziiiiiiiii  Grin Grin Grin u no dey ever carry last  Grin

watin dey happen 4 here..?
LMAO!!!!!emma you see yourself? you don disgrace me oh! onyin and rezi don dribble you wella, you don lost. U no know say those two peope be OGBOLOGBO!!!!!! infact those Cops for ILORIN (the ones wey dey conduct investigation for goat mater) dey look for them as we are speaking!!

lol...i just they ask them...cos i see say them they talk of..d*** na in make me ask that...anyway....

hhhhhhhhhaaaaaaa...lol...watin happen to them again....this our country self...i no just understand...?
Posted: at 28-01-2009 08:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 28-01-2009 09:01 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 08:03 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:36 PM
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:30 PM
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:42 PM
d*ck wetin?


kia reziiiiiiiii  Grin Grin Grin u no dey ever carry last  Grin

watin dey happen 4 here..?
LMAO!!!!!emma you see yourself? you don disgrace me oh! onyin and rezi don dribble you wella, you don lost. U no know say those two peope be OGBOLOGBO!!!!!! infact those Cops for ILORIN (the ones wey dey conduct investigation for goat mater) dey look for them as we are speaking!!

 Grin  Grin  dgreat... u don dey sabi this work wella... rezi dey try to teach u this medical terms for em pharmacy
but no come over sabi pass ur boss rezi... Grin Grin Grin Grin
Posted: at 28-01-2009 09:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 28-01-2009 09:09 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:36 PM
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:30 PM
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:42 PM
d*ck wetin?


kia reziiiiiiiii  Grin Grin Grin u no dey ever carry last  Grin

watin dey happen 4 here..?

u dey ask? when rezi been tell u make u bring application for em pharmacy make u for learn work, no be u dey here dey make mouth, see Dgreat weh just start the other day... e remain small now e go open em own pharmacetical. Grin
Posted: at 28-01-2009 09:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 28-01-2009 09:27 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 09:09 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:36 PM
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:30 PM
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:42 PM
d*ck wetin?


kia reziiiiiiiii  Grin Grin Grin u no dey ever carry last  Grin

watin dey happen 4 here..?

u dey ask? when rezi been tell u make u bring application for em pharmacy make u for learn work, no be u dey here dey make mouth, see Dgreat weh just start the other day... e remain small now e go open em own pharmacetical. Grin
No mind am Onyin! i go soon open my pharmacy for Gaza strip, na there Emma go take learn every every about the thing wey u and Rezi dey talk! abeg, no let am hear oh! na secret between me and u be dat oh! ehn ehn! thank you very plenty!!!!
Posted: at 28-01-2009 09:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 28-01-2009 11:13 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 09:09 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:36 PM
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:30 PM
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:42 PM
d*ck wetin?


kia reziiiiiiiii  Grin Grin Grin u no dey ever carry last  Grin

watin dey happen 4 here..?

u dey ask? when rezi been tell u make u bring application for em pharmacy make u for learn work, no be u dey here dey make mouth, see Dgreat weh just start the other day... e remain small now e go open em own pharmacetical. Grin


WHICH KIN YEYE PHARMACY..WAY MAKE AM THEY HIDE IN PIC..IN 4 PUT AM NA MAKE U SEE AM 4 ALAGBON POLICE STATION... Grin...THE THING WAY THAY PAIN ME NOW BE SAY..MY FRIEND WAY IN WAN PUT 4 LINE... MMMMM..GOD HELP AM OOOO....MAKE IN CASE NO BE LIKE RAZIIII...OWN... Grin
Posted: at 28-01-2009 11:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 28-01-2009 11:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:27 PM
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 09:09 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:36 PM
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:30 PM
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:42 PM
d*ck wetin?


kia reziiiiiiiii  Grin Grin Grin u no dey ever carry last  Grin

watin dey happen 4 here..?

u dey ask? when rezi been tell u make u bring application for em pharmacy make u for learn work, no be u dey here dey make mouth, see Dgreat weh just start the other day... e remain small now e go open em own pharmacetical. Grin
No mind am Onyin! i go soon open my pharmacy for Gaza strip, na there Emma go take learn every every about the thing wey u and Rezi dey talk! abeg, no let am hear oh! na secret between me and u be dat oh! ehn ehn! thank you very plenty!!!!


GREASTEST.LOL..I SORRY 4 U OOOO...AS U DEY SEE YA...SELF 4 THE PIC U NO LIKE AM ABI..
Posted: at 28-01-2009 11:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 29-01-2009 07:59 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 11:14 PM
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 09:27 PM
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 09:09 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 07:36 PM
Quote from: onyinyenaija on 28-01-2009 07:30 PM
Quote from: rezimero on 27-01-2009 08:42 PM
d*ck wetin?


kia reziiiiiiiii  Grin Grin Grin u no dey ever carry last  Grin

watin dey happen 4 here..?

u dey ask? when rezi been tell u make u bring application for em pharmacy make u for learn work, no be u dey here dey make mouth, see Dgreat weh just start the other day... e remain small now e go open em own pharmacetical. Grin
No mind am Onyin! i go soon open my pharmacy for Gaza strip, na there Emma go take learn every every about the thing wey u and Rezi dey talk! abeg, no let am hear oh! na secret between me and u be dat oh! ehn ehn! thank you very plenty!!!!


GREASTEST.LOL..I SORRY 4 U OOOO...AS U DEY SEE YA...SELF 4 THE PIC U NO LIKE AM ABI..
I like am oh!!!! but............anyway sha!
Posted: at 29-01-2009 07:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Oredola at 29-01-2009 08:10 AM (15 years ago)
(f)
Guess that describe us all!
Posted: at 29-01-2009 08:10 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- degreatest2 at 29-01-2009 08:46 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Oredola on 29-01-2009 08:10 AM
Guess that describe us all!
are u sure???
Posted: at 29-01-2009 08:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 29-01-2009 08:55 AM (15 years ago)
(f)
quite sure!!... LOL
Posted: at 29-01-2009 08:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 29-01-2009 09:51 AM (15 years ago)
(m)
wetin de hapen here na?

 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-01-2009 09:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 29-01-2009 10:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: size1 on 29-01-2009 09:51 AM
wetin de hapen here na?

 Grin Grin Grin Grin
Dem don begin change gear na!!!
Posted: at 29-01-2009 10:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- gborn78 at 29-01-2009 12:46 PM (15 years ago)
(m)
You try!
Posted: at 29-01-2009 12:46 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- kido123 at 29-01-2009 12:55 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: gborn78 on 29-01-2009 12:46 PM
You try!



guy, na on top of okada yu sidon take dis pix?....
Posted: at 29-01-2009 12:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 29-01-2009 02:22 PM (15 years ago)
(m)
u no c em paint roba helmet 4 em head
Posted: at 29-01-2009 02:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 11