size1 at 4-02-2009 01:54 PM (16 years ago) (m) just passing, say make i greet una, ibeg wetin dey hapen here? Posted: at 4-02-2009 01:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just passing, say make i greet una, ibeg wetin dey hapen here?
U don miss road abi? U beta pass go where u dey go!!!!!! Posted: at 4-02-2009 03:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 4-02-2009 03:40 PM (16 years ago) (m) just passing, say make i greet una, ibeg wetin dey hapen here?
greet ya self first. u don wake? how are dey? dem no send yu say make yu greet me?... Posted: at 4-02-2009 03:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
how una dey 4 here... Posted: at 4-02-2009 03:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 4-02-2009 03:46 PM (16 years ago) (m) emua, how de vigil nyt? Posted: at 4-02-2009 03:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 4-02-2009 03:50 PM (16 years ago) (m) no be vigil he go 2day, e be like say he go oxxxn hse..... Posted: at 4-02-2009 03:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omo if u see the kin girl way i see today the girl carry..no be small oooo....my mind just fly..as i see am.. Posted: at 4-02-2009 04:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 4-02-2009 04:17 PM (16 years ago) (m) wetin she carry? tell us na?... where she carry am put? font or na for back?.... answer quick quick! Posted: at 4-02-2009 04:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ogunfunmi at 4-02-2009 11:32 PM (16 years ago) (f) sorry sleeping while reading didnt get you Posted: at 4-02-2009 11:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omo if u see the kin girl way i see today the girl carry..no be small oooo....my mind just fly..as i see am..  where ur mind fly go? U go wounjure urself Emma! Posted: at 5-02-2009 01:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin she carry? tell us na?... where she carry am put? font or na for back?.... answer quick quick!
she be 2 in one na.. Posted: at 5-02-2009 04:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin she carry? tell us na?... where she carry am put? font or na for back?.... answer quick quick!
she be 2 in one na..  wetin she carry...tell me make i see weda na that type weh i see yesterday too Posted: at 5-02-2009 05:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin she carry? tell us na?... where she carry am put? font or na for back?.... answer quick quick!
she be 2 in one na..  wetin she carry...tell me make i see weda na that type weh i see yesterday too U sef dey see sumthing? for that una place wey dem dey cover every every?  ? it is not a small sumthing oh! Posted: at 5-02-2009 09:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amigas at 5-02-2009 11:40 AM (16 years ago) (f) Guten tag. That's an interesting read girlie. I expected to see intelligible comments on your science 'symposium' joke, not some kindergarten remarks. Anyway, I know a woman also exhibit a great affinity for Pt. Either U forgot to research the Elements well or U only posted another Author's work. Good one though, but always rem to include references. You don't want to taint Ur jokes with plagiarism. Posted: at 5-02-2009 11:40 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 5-02-2009 12:07 PM (16 years ago) (m) Guten tag. That's an interesting read girlie. I expected to see intelligible comments on your science 'symposium' joke, not some kindergarten remarks. Anyway, I know a woman also exhibit a great affinity for Pt. Either U forgot to research the Elements well or U only posted another Author's work. Good one though, but always rem to include references. You don't want to taint Ur jokes with plagiarism. who be dis one again? Posted: at 5-02-2009 12:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you are right. love ur witty sayinggggg Posted: at 5-02-2009 02:20 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kido123 at 5-02-2009 02:59 PM (16 years ago) (m) oga prince, yu be soja?.... i fear fear ooo.. Posted: at 5-02-2009 02:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Guten tag. That's an interesting read girlie. I expected to see intelligible comments on your science 'symposium' joke, not some kindergarten remarks. Anyway, I know a woman also exhibit a great affinity for Pt. Either U forgot to research the Elements well or U only posted another Author's work. Good one though, but always rem to include references. You don't want to taint Ur jokes with plagiarism. who be dis one again?  hay i beg help us oo u be this na.. Posted: at 5-02-2009 05:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 5-02-2009 05:29 PM (16 years ago) (m) this joke never reach to delete? Posted: at 5-02-2009 05:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
10031973 at 5-02-2009 06:51 PM (16 years ago) (f) well, which ever way u describe a woman may be correct because it is like the case of the description of the elephant in the city of the blind Posted: at 5-02-2009 06:51 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |