degreatest2 at 29-01-2009 07:41 AM (15 years ago) (m)
Quote from: Emmanuel4christ on 28-01-2009 11:44 PM
Quote from: degreatest2 on 28-01-2009 10:27 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 27-01-2009 08:05 PM
Quote from: degreatest2 on 27-01-2009 10:39 AM
go and look for a big bucket and towel, then bring your babe for me, after dat u go surely cry!!!!! yeye!!!
.....watin u go do 4 the babe....na...wht if in get many babes..?
No bother about wetin i go do de babe, and if the babe pass one, expect my urgent call!!!!!!!!!!
CALL 4 WATIN NA...U DON 4 GET SAY I GET BODY DETECTOR..LOL..MY CHICK THEY CARRY THE THING UP AND DOWN...OOOOO...
No worry we go disable the detector for naija here, u don forget dat machine wey dey catch thief everywhere, but when the thing reach Lagos, dem theif the machine? so no fear, insurance cover you wella!!!!! expect my call if the guy babes don show!!
Posted: at 29-01-2009 07:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac

lol...na whaaaa...4 that our country ooooo....small time now..them go they do koro koro..thief..and them go they tell u say nothing dey happen na me thief ammm...
Posted: at 29-01-2009 05:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac