Posted: at | |
Quote from: buchiike on 3-02-2012 12:22 PM AHHH NA WHAA FOR U OOOO.. SO IF THIS BOY DEY SELL PURE WATER U GO GREE MARRY AM? HABAAA MAKE UNA LIVE THIS GUY ALONE E DON HAPEN THIS WAY THA'W WHY EVERYBODY DEY TALK WEITN DEM LIKE AFTERALL THERE ARE 10001 PEOPLE WEY STILL DEY PREPARE MAKE THEIR JOURNEY AND URE COMMENTS WILL NEVER EVER STOP THEM AND REMEMBER THIS IS NOT THE WHORST CRIME IN NIGERIA. WHAT ABOUT THE RITUALIST AND THE ASSESIN AND THOSE COLD BLOODED HUMAN WEY WE GET FOR THAT COUNTRY? TELL DEM ,,,, DEM NO SEE AM ,,,,NA POOR BOY WEY DEY FIN DAILY BREAD NA IM DEM DEY PROSECUTE.....MAKE UNA GO THE BOY WEB SITE GO TELL AM....WWW.HUSTLER.COM....I NO SAY B4 NXTWK HE GO FALL OUT
| |||||
Quote from: jublow on 2-02-2012 05:56 PM anoda christian.............well datz wat was taught to them by jesus GUY UR A FOOL BY SAYING THAT ( GOD IS A MERCIFUL GOD HE WILL FORGIVE YOU FOR THAT FOOLISH THOUGHT OF YOURS ) ITS VERY SURE YOUR ONE OF THE BOKO-HARAM MEMBER (MUMU ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: bomsiluv on 3-02-2012 12:25 PM Second prayer, how? SECOND 1 NA FOR REPENTANCE
| |||||
please my dear country people, since yesterday i dey look una 4 net. dis katakata wey just dey shele so no be normal at all. we all na one, expecailly we Nigerians. we no go det chance talk better thing and how we go take bring peace and joy come back we country. but if na to jab, cos even kill person, we go get time. Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
HE NEED TO GIVE HIS LIFE TO CHRIST ,,,,,,,,,,I STRONGLY BELIEVE HE WILL MAKE A WAY WHERE THEIR IS NO WAY......THIS IS THE TIME TO FELLOW THE RIGHT TRACK IF HE IS FREE FRM THIS PROBLEM...... Reply
| |||||
@ Jublow.... do not even start. Do you know that Islam is one of the biggest problems we have in the world. Check it out, anyway there are muslims, there must be killings, rape, bombings; violence for short. Egypt, Northern Nigeria, Lybia, etc, recently four muslims were caught in the UK trying to plant a bomb. Reply
| |||||
Quote from: sarah555 on 3-02-2012 12:36 PM please my dear country people, since yesterday i dey look una 4 net. dis katakata wey just dey shele so no be normal at all. we all na one, expecailly we Nigerians. we no go det chance talk better thing and how we go take bring peace and joy come back we country. but if na to jab, cos even kill person, we go get time. SOLDIER NO GOD???/MAYBE U NO GET RANK NA IM MK U DEY PREACH....WHERE BOKO FRM GET GUN WEY THEM TAKE DEY KILL........WHERE THE GUN FOLLOW COME ......ABEG TELLL ME ...BC NA SOLDIER BE MY NO 1 SUSPECT 4 BOKO ![]() ![]() ![]()
| |||||
my people sey na who carry belle na him spoil, Reply![]() ![]() ![]() go carry am pass coner go board, 4 watin na? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() make u jolly 4 better matta no be d one wey go make us dey vex with our computers or phones. ![]() ![]()
| |||||
DAT'S GOOD Reply
| |||||
they should let they you man go abeg the one we them de do inside who dey question/judge them imagine our first lading caring 65M$ fuel money dey go abroad on her own,nobi trafficking be that and ask me what is her role in Nigerian government Reply
| |||||
greed of worldly wealth and riches ReplyEDUCATION WITHOUT THE KNOWLEDGE OF JESUS CHRIST(GOD) MAKES YOU A CLEVER DEVIL!
| |||||
Quote from: bill147 on 3-02-2012 12:46 PM SOLDIER NO GOD???/MAYBE U NO GET RANK NA IM MK U DEY PREACH....WHERE BOKO FRM GET GUN WEY THEM TAKE DEY KILL........WHERE THE GUN FOLLOW COME ......ABEG TELLL ME ...BC NA SOLDIER BE MY NO 1 SUSPECT 4 BOKO ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Hi does it mean that this site takes joy in tarnishing IGBO`s or what? the guy with the thing in tomatoes it serves him right, let him face the music. But my anger is why the caption (IGBO MAN------------). It is not only them that do drugs in nigeria, why the noise about it. Reply
| |||||
Igbo kwenu Reply
| |||||
Quote from: isaac_box on 3-02-2012 12:33 PM GUY UR A FOOL BY SAYING THAT ( GOD IS A MERCIFUL GOD HE WILL FORGIVE YOU FOR THAT FOOLISH THOUGHT OF YOURS ) ITS VERY SURE YOUR ONE OF THE BOKO-HARAM MEMBER (MUMU ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Every correct person no sey dat guy na amature, and d person wey send am no reason sey since e no settle na yarwa go gas 4 dem head. look, watin happen to him 23/23kilo wey e be sey na hand lawgage wey control full pass him go arrange d tin put Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Jublow if U didnt beg 4 forgiveness 4 morking our LORD and saviour anything U see dis week take it like dat..Hell is waiting 4 U.....God is not morked. Reply
| |||||
Quote from: buchiike on 3-02-2012 12:22 PM AHHH NA WHAA FOR U OOOO.. SO IF THIS BOY DEY SELL PURE WATER U GO GREE MARRY AM? HABAAA MAKE UNA LIVE THIS GUY ALONE E DON HAPEN THIS WAY THA'W WHY EVERYBODY DEY TALK WEITN DEM LIKE AFTERALL THERE ARE 10001 PEOPLE WEY STILL DEY PREPARE MAKE THEIR JOURNEY AND URE COMMENTS WILL NEVER EVER STOP THEM AND REMEMBER THIS IS NOT THE WHORST CRIME IN NIGERIA. WHAT ABOUT THE RITUALIST AND THE ASSESIN AND THOSE COLD BLOODED HUMAN WEY WE GET FOR THAT COUNTRY? No crime small o, all crime na crime. Na em better pass people wey dey do conductor and sell bread? Na big eye cause am. Why em no ask oders as dem dey do 4 airport?
| |||||
Everyday for the thief one day for the owner.. Reply
| |||||
Quote from: bill147 on 3-02-2012 12:35 PM SECOND 1 NA FOR REPENTANCE ok
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)