obichuma at 11-02-2012 09:20 AM (13 years ago) (m) PLS FOR ALL HATERS, IF YOU DONT LIKE HER GO TO RIVER NIGER AND DROWN YOURSELF...........NO BAD OR INSULTIVE COMMENTS HERE PLS. MY BEAUTIFUL SISTER CARRY ON.......YOUR HUSBAND IS RIGHT BEHIND YOU. OGA JOE YOU STILL DEY MALAYSIA? TELL THEM MY BROTHER, AFTER-ALL SHE IS AN IGBO STAR, THOUGH SHE DEY THICK SMALL -OO, BUT IT DOESN'T MATTER, JOE IF SHE GREE U MARRY-AM , YOU NO GO MIND? Posted: at 11-02-2012 09:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ezecyyyy at 11-02-2012 09:20 AM (13 years ago) (m) Good for her. Posted: at 11-02-2012 09:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Lekan22 at 11-02-2012 09:22 AM (13 years ago) (m) Good. Posted: at 11-02-2012 09:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
obichuma at 11-02-2012 09:25 AM (13 years ago) (m) Good.
WETIN DEY GOOD? Posted: at 11-02-2012 09:25 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Lekan22 at 11-02-2012 09:32 AM (13 years ago) (m) Posted: at 11-02-2012 09:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lertipha at 11-02-2012 09:34 AM (13 years ago) (f) the first picture was digitally enhanced, the real picture was the second, and the third picture was an attempt at smiling, hehehe holywood walk of fame, 9jA style, every local girl wey sabi shout for dvd na star and overnite celebrity, . i go package my granny for role, abeg nkem owo, make una give-am role
Truetalk... Posted: at 11-02-2012 09:34 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Girl dey ur lane na only ur boobs make sense and ur lips ..... 4get nothing they there again , go marry nor dey tell us all those sheet 4get nor be way thing dey out side dey inside when you open the carton ....we don wise pass that levels ..go dey tell them obasanjo na them need old meet like una nor be young blood like us
lmboo..but her lips is cute.. men that boobs??? if u c d designers stretch marks on those boobs, u will ask if theres a rail way criss crossing on them: Posted: at 11-02-2012 09:38 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
lertipha at 11-02-2012 09:40 AM (13 years ago) (f) She dey ok sha..I don sabi her teytey. Posted: at 11-02-2012 09:40 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Posted: at 11-02-2012 09:47 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
FADANKAJE at 11-02-2012 09:55 AM (13 years ago) (m) [size=3  :D0pt] TRUE TALK[/size] Posted: at 11-02-2012 09:55 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I quote from her "My love life Love has been kind to me. I’m in a relationship at the moment. But I’m not married, I still searching. I’m still waiting upon the Lord. If He says, that the man I dating presently will be my husband, so be it" she is dating and praying for a better man to come her way, hahaha She have someone she is is dating now, how come she is still searching? is she stupid? maybe she is only sleeping with the guy now and the guy is not rich enough. Abeg help me give her Atiku phone number. Nonsense, its better u go marry now before your life scatter when those boobs will be facing down. A PIECE OF ADVICE FOR YOU
Posted: at 11-02-2012 09:57 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I wish u all the best............... I dey always enjoy u . Posted: at 11-02-2012 10:00 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
obichuma at 11-02-2012 10:12 AM (13 years ago) (m) She dey ok sha..I don sabi her teytey.
this lertipha you are really funny indeed, anyway, i will shed my arms and befriend you, but mind your language ok, muslim christians are all serving one and same God . though mohammed is just a messenger well recorgnized and our (prophet ISAH) lord is, God the Son, the saviour, Jesus Christ Posted: at 11-02-2012 10:12 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hello how are u doing am sharon from venezuela,but living in UK ,am 28yrs female ,i wish to know you better,this my ID you can add me so that we can talk more ( [email protected]) Tell me about your self, what is your name, your working status, marital status, and more about you . do you have cam , what country you from . hi, how u doing? here no be yahoo yahoo site oooh, its a fun n social place for we naijaz, copy that... b a wise MAN Mr Sharon Posted: at 11-02-2012 10:13 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
She dey ok sha..I don sabi her teytey.
where? Posted: at 11-02-2012 10:15 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chid0n at 11-02-2012 10:16 AM (13 years ago) (m) NA ONLY DE BOOB I LIKE SELF Posted: at 11-02-2012 10:16 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fuckinjoe at 11-02-2012 10:22 AM (13 years ago) (m) OGA JOE YOU STILL DEY MALAYSIA? TELL THEM MY BROTHER, AFTER-ALL SHE IS AN IGBO STAR, THOUGH SHE DEY THICK SMALL -OO, BUT IT DOESN'T MATTER, JOE IF SHE GREE U MARRY-AM , YOU NO GO MIND?
mr obichuma, i still dey malaysia my broda..........back to ur question, nna men such a beautiful igbo daughter ask me for marriage, i wil not hesitate ooooo she fine die. obi, where u dey na??
fcuk all haters .........fcukinjoe still remain who he his Posted: at 11-02-2012 10:22 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jonso at 11-02-2012 10:33 AM (13 years ago) (m) Artificial beauty though. Posted: at 11-02-2012 10:33 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
anyhow Posted: at 11-02-2012 10:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fuckinjoe at 11-02-2012 11:20 AM (13 years ago) (m) Hello how are u doing am sharon from venezuela,but living in UK ,am 28yrs female ,i wish to know you better,this my ID you can add me so that we can talk more ( [email protected]) Tell me about your self, what is your name, your working status, marital status, and more about you . do you have cam , what country you from . i think you are one of the most foolish yahoo boys i have ever seen, dont you know any pay site where you can throw your format?  i dont want to see you here again.......maga
fcuk all haters .........fcukinjoe still remain who he his Posted: at 11-02-2012 11:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |