wetin be dat secret sef rezi wey u no wan tell femaadinho Posted: at 2-02-2009 07:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u ttoo like mental things
how u take know.. u too like me...haha Posted: at 3-02-2009 03:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 3-02-2009 03:17 PM (16 years ago) (m) sombody tel me wat is hapen here Posted: at 3-02-2009 03:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
real kolomental home, evrybody just dey scatter their DADA! Posted: at 3-02-2009 04:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mmmmmmmmmmmmmmmm Posted: at 3-02-2009 04:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 3-02-2009 06:17 PM (16 years ago) (m) wetin be dat secret sef rezi wey u no wan tell femaadinho  E mind neva mature. wait make e grow up 1st Posted: at 3-02-2009 06:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin be dat secret sef rezi wey u no wan tell femaadinho  E mind neva mature. wait make e grow up 1st NA WHEN IN MIND GO MATURE NA? Posted: at 3-02-2009 11:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
e go mature when e stop to suck bobby ... Posted: at 8-02-2009 03:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 8-02-2009 04:21 PM (16 years ago) (m) e go mature when e stop to suck bobby ...
if na that one dey make person mature, that means me never mature oh and i no wan mature oh. Posted: at 8-02-2009 04:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 8-02-2009 04:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
e go mature when e stop to suck bobby ...
if na that one dey make person mature, that means me never mature oh and i no wan mature oh. Posted: at 8-02-2009 06:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
me i wan mature 4 that one oh onyin i beg teach me.. Posted: at 9-02-2009 01:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 9-02-2009 01:50 AM (16 years ago) (m) me i wan mature 4 that one oh onyin i beg teach me..  wey silly dey u wan go onyin?Hmm hmm hmm
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 9-02-2009 01:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gwhy! gwhy!! gwhyyyyy!!! how many time i don call u now...heeehm! people go gada 4 me and u for here ooh!!! Posted: at 9-02-2009 05:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 9-02-2009 09:52 AM (16 years ago) (m) Reply |
Gwhy at 9-02-2009 09:59 AM (16 years ago) (m) Onyin why dem 1 gather sè we dey share money ni?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 9-02-2009 09:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bobby..  ..that one they very intresting..ooooo.. Posted: at 10-02-2009 03:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 10-02-2009 01:18 PM (16 years ago) (m) bobby..  ..that one they very intresting..ooooo..  you no know say na bobby we dey suck for here? Posted: at 10-02-2009 01:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na whose bobby una dey suck 4 here...na mental ward be dis oo Posted: at 10-02-2009 02:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na whose bobby una dey suck 4 here...na mental ward be dis oo
na patient 2 bobby dem wan suck, see their mouth like pencil!!!!! Posted: at 10-02-2009 02:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |