REZI, HELP! HELP!! HELP!!! (Page 4)

Date: 29-01-2009 10:13 am (15 years ago) | Author: Chris Yemi
1 2 3 [4] 5 6
- Emmanuel4christ at 4-02-2009 05:36 PM (15 years ago)
(m)
make una wait self watin razi do...Grin
Posted: at 4-02-2009 05:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 4-02-2009 08:40 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 05:36 PM
make una wait self watin razi do...Grin
We go ask Rezi na, wetin dey him mind??
Posted: at 4-02-2009 08:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ogunfunmi at 4-02-2009 11:35 PM (15 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-02-2009 11:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 5-02-2009 01:26 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ogunfunmi on  4-02-2009 11:35 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
U TRY WELL WELL, KEEP POSTING LAUGH AND OTHER EMOTICONS, U DEY BUILD YOUR PROFILE BE DAT
Posted: at 5-02-2009 01:26 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 6-02-2009 01:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on  4-02-2009 03:25 PM
Quote from: rezimero on  4-02-2009 02:32 PM
make una wait 1st. who una wan query? na old man orezo? make una take time o!!!
yes na! Ko si eni to koja Ibawi!!! yes ke! Old man or no Old man he has abandoned the house when we needed his presence the most! in other words he went on "AWOL" I know say una no understand dat one! Emma tell dem the meaning!!!!
bros you no wan old?
u no know if old man mess you go butu (kowtow) give am?
Posted: at 6-02-2009 01:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 6-02-2009 01:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 05:36 PM
make una wait self watin razi do...Grin
i do do Grin Grin Grin Grin
Posted: at 6-02-2009 01:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 8-02-2009 02:51 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on  6-02-2009 01:23 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 05:36 PM
make una wait self watin razi do...Grin
i do do Grin Grin Grin Grin

Huh? Huh?
rezi u sef don yan like those ur patients for ward 3 abi thier kolo dey transmittable ??...
Posted: at 8-02-2009 02:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 8-02-2009 02:57 PM (15 years ago)
(f)
 Grin

Posted: at 8-02-2009 02:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-02-2009 05:52 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  8-02-2009 02:51 PM
Quote from: rezimero on  6-02-2009 01:23 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 05:36 PM
make una wait self watin razi do...Grin
i do do Grin Grin Grin Grin

Huh? Huh?
rezi u sef don yan like those ur patients for ward 3 abi thier kolo dey transmittable ??...
you no know say who dey cure kolo, sometimes e get to...
Posted: at 8-02-2009 05:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bethsy at 8-02-2009 09:55 PM (15 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2009 09:55 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 8-02-2009 09:57 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: bethsy on  8-02-2009 09:55 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

u wan chop persin?


 Wink

Posted: at 8-02-2009 09:57 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmanuel4christ at 8-02-2009 10:32 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  8-02-2009 05:52 PM
Quote from: onyinyenaija on  8-02-2009 02:51 PM
Quote from: rezimero on  6-02-2009 01:23 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  4-02-2009 05:36 PM
make una wait self watin razi do...Grin
i do do Grin Grin Grin Grin

Huh? Huh?
rezi u sef don yan like those ur patients for ward 3 abi thier kolo dey transmittable ??...
you no know say who dey cure kolo, sometimes e get to...

lol..ok take am easy oooo.. Grin
Posted: at 8-02-2009 10:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 9-02-2009 10:42 AM (15 years ago)
(m)
ok i don cool down Grin Grin Grin
Posted: at 9-02-2009 10:42 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 9-02-2009 11:52 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on  8-02-2009 09:57 PM
Quote from: bethsy on  8-02-2009 09:55 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

u wan chop persin?


 Wink


why u dey wink am... woman chaser...
Posted: at 9-02-2009 11:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 10-02-2009 02:55 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 11:52 AM
Quote from: Toks-E on  8-02-2009 09:57 PM
Quote from: bethsy on  8-02-2009 09:55 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

u wan chop persin?


 Wink


why u dey wink am... woman chaser...

watin in dey take chase..am.. Grin
Posted: at 10-02-2009 02:55 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 10-02-2009 04:15 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 10-02-2009 02:55 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 11:52 AM
Quote from: Toks-E on  8-02-2009 09:57 PM
Quote from: bethsy on  8-02-2009 09:55 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

u wan chop persin?


 Wink


why u dey wink am... woman chaser...

watin in dey take chase..am.. Grin
na Koboko na! wetin else?
Posted: at 10-02-2009 04:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Donmicheal at 10-02-2009 04:22 PM (15 years ago)
(m)
rezi you don finish
Posted: at 10-02-2009 04:22 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- kido123 at 10-02-2009 05:30 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 10-02-2009 04:15 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 10-02-2009 02:55 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 11:52 AM
Quote from: Toks-E on  8-02-2009 09:57 PM
Quote from: bethsy on  8-02-2009 09:55 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

u wan chop persin?


 Wink


why u dey wink am... woman chaser...

watin in dey take chase..am.. Grin
na Koboko na! wetin else?


which kain koboko be dat na great?.... Grin
Posted: at 10-02-2009 05:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 10-02-2009 07:05 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 10-02-2009 02:55 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 11:52 AM
Quote from: Toks-E on  8-02-2009 09:57 PM
Quote from: bethsy on  8-02-2009 09:55 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

u wan chop persin?


 Wink


why u dey wink am... woman chaser...

watin in dey take chase..am.. Grin

na one long thing wey dey black come get 2 handle 4 d end na em carry dey
chase am go every where... i no know weda na koboko be dat...  Shocked
Posted: at 10-02-2009 07:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- swissuche at 10-02-2009 08:01 PM (15 years ago)
(f)
what is koboko?
Posted: at 10-02-2009 08:01 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 [4] 5 6