size1 at 30-01-2009 09:55 AM (16 years ago) (m) which one be the senior sista, ehhh size1 . onyin where u dey o...
u 1 JOIN ME WIT oNYI AGAIN I beg i no get bullet prove ooooooooooooooooooo Posted: at 30-01-2009 09:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 30-01-2009 10:38 AM (16 years ago) (m) make una wait first... em.. degreatest the 1st man one leg hang for up, the 2nd man two legs dey for bed one leg hang for up  ... abi that 2nd man get three legs?... explain first b4 rezi go come... OOOOOOoooonnnnnyyyiiiinnnnn....talk true u wan tell me say u know no watin them hang 4 up there..  emma, tell me that tin wey dem hang join the leg jare, u know say me i neva sabi anytin..... Posted: at 30-01-2009 10:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
make una wait first... em.. degreatest the 1st man one leg hang for up, the 2nd man two legs dey for bed one leg hang for up  ... abi that 2nd man get three legs?... explain first b4 rezi go come... OOOOOOoooonnnnnyyyiiiinnnnn....talk true u wan tell me say u know no watin them hang 4 up there..  emma, tell me that tin wey dem hang join the leg jare, u know say me i neva sabi anytin.....  lol...the man get..3 legs..so they wan oprate that one commot..4 their.. Posted: at 30-01-2009 12:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 30-01-2009 01:28 PM (16 years ago) (m) de man na witch hw hm get 3 legs. de 1 dem 1 comot no get name Posted: at 30-01-2009 01:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 30-01-2009 01:59 PM (16 years ago) (m) if the third leg is operated on, dat one na die o....... Posted: at 30-01-2009 01:59 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 30-01-2009 02:26 PM (16 years ago) (m) Kids, are u sure say Rezi neva Kwayi, sori Delete, kai dis my hand self. i want talk em still dey alive Posted: at 30-01-2009 02:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
de man na witch hw hm get 3 legs. de 1 dem 1 comot no get name
u know say that 2 na leg then that 1 na extra leg them they call am.. Posted: at 30-01-2009 02:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 30-01-2009 02:54 PM (16 years ago) (m) abi na Prick? Posted: at 30-01-2009 02:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abi na Prick?
HHAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA SIZE 1 WATIN U TALK SO..... Posted: at 30-01-2009 05:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size 1 sef... we no sabi where we go do ur own operation... let the house decide... Posted: at 31-01-2009 05:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emm!!! dgreatest... u no wan answer my question...ok we will pass judgement on this ur patients wey u bring come here it was observed that the second man's 3rd leg violated the law of ehh!! which led to the accident...therefore must be cut off... Posted: at 31-01-2009 07:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emm!!! dgreatest... u no wan answer my question...ok we will pass judgement on this ur patients wey u bring come here it was observed that the second man's 3rd leg violated the law of ehh!! which led to the accident...therefore must be cut off...  ONYIN ONYIN..NA ME BRING AM COME NO BE GREATEST MAKE WE WAIT 4 AM IN GO SOON COME IN GO SHORT VERCATION HOLIDAY 4 three days.. Posted: at 31-01-2009 08:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u wan me to wait... i don dey pass my judgement on that 3rd leg...?? Posted: at 1-02-2009 09:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 1-02-2009 09:11 AM (16 years ago) (m) but y d third leg big reach dat size Posted: at 1-02-2009 09:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 1-02-2009 03:56 PM (16 years ago) (m) i don show now! i been travel b4. and na similar operation like dis na im i go do. so this man or men problem na small thing. their condition neva critical reach. i go send my apprentice make dem do the treatment. dgreat... give their address Posted: at 1-02-2009 03:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i don show now! i been travel b4. and na similar operation like dis na im i go do. so this man or men problem na small thing. their condition neva critical reach. i go send my apprentice make dem do the treatment. dgreat... give their address
Welcome Dr rezi, lol!!! i don forward de address to onyin inbox for onward transmission to you!!!!! ask Onyin Posted: at 2-02-2009 02:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
carry dem come with that ambulance wey kano state government donate... Posted: at 2-02-2009 09:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 2-02-2009 09:44 AM (16 years ago) (m) Na lie,na d greatest get d prick o
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 2-02-2009 09:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 10:00 AM (16 years ago) (m) carry dem come with that ambulance wey kano state government donate...
If u use that ambulance come my clinic, the treatment cost go be X10 ohhhhh Posted: at 2-02-2009 10:00 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
carry dem come with that ambulance wey kano state government donate...
If u use that ambulance come my clinic, the treatment cost go be X10 ohhhhh No wory our uncle fro Washington go pay the medic fee Posted: at 2-02-2009 01:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |