size1 at 2-02-2009 01:10 PM (16 years ago) (m) size 1 sef... we no sabi where we go do ur own operation... let the house decide... 
i don tink i need operation cos i'm fully loaded Posted: at 2-02-2009 01:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 2-02-2009 01:11 PM (16 years ago) (m) Na lie,na d greatest get d prick o
the great, na so u be?... i fear o.... Posted: at 2-02-2009 01:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where silyjokker, her pic show say she be mama lawo she fit do somtin. collect her numba 4rm degr8test
You be my assistant na... No be you be Papa lawo? Oya begin display all wey I don teach you na before I find My koboko... LOL
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 2-02-2009 01:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where silyjokker, her pic show say she be mama lawo she fit do somtin. collect her numba 4rm degr8test
You be my assistant na... No be you be Papa lawo? Oya begin display all wey I don teach you na before I find My koboko... LOL Koboko??? which kain koboko you dey talk? shey na de one wey D'banj dey talk say Nigerian girls gbadun and south african girls need? Posted: at 2-02-2009 02:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where silyjokker, her pic show say she be mama lawo she fit do somtin. collect her numba 4rm degr8test
You be my assistant na... No be you be Papa lawo? Oya begin display all wey I don teach you na before I find My koboko... LOL  kido... papa lawo Posted: at 2-02-2009 02:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 02:56 PM (16 years ago) (m) carry dem come with that ambulance wey kano state government donate...
If u use that ambulance come my clinic, the treatment cost go be X10 ohhhhh No wory our uncle fro Washington go pay the medic fee i no dey for mouth payment. na cash and carry Posted: at 2-02-2009 02:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 2-02-2009 03:01 PM (16 years ago) (m) where silyjokker, her pic show say she be mama lawo she fit do somtin. collect her numba 4rm degr8test
You be my assistant na... No be you be Papa lawo? Oya begin display all wey I don teach you na before I find My koboko... LOL Na lie Posted: at 2-02-2009 03:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where silyjokker, her pic show say she be mama lawo she fit do somtin. collect her numba 4rm degr8test
You be my assistant na... No be you be Papa lawo? Oya begin display all wey I don teach you na before I find My koboko... LOL Na lie Na lie?       ?? God help us oh! we need a lawyer in this room, any body??? Posted: at 2-02-2009 03:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where silyjokker, her pic show say she be mama lawo she fit do somtin. collect her numba 4rm degr8test
You be my assistant na... No be you be Papa lawo? Oya begin display all wey I don teach you na before I find My koboko... LOL  kido... papa lawo onyin na this one u go see  "papa lawo" na true kido talk say e don tay way u day with oyinbos.. Posted: at 3-02-2009 12:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
orezo at 3-02-2009 01:56 AM (16 years ago) (m) Wahala dey ooooh... Posted: at 3-02-2009 01:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wahala dey ooooh...
watin happen na Posted: at 3-02-2009 03:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wahala dey ooooh...
lost but found...we go give u querry for this place...ur attendant register don full with x Posted: at 3-02-2009 07:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Wahala dey ooooh...
Make we no see am oh! where u go enter all these centuries now?  forward ur reply to Onyin, Rezi, Toks, and Emma asap!!!! Posted: at 3-02-2009 07:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 4-02-2009 12:51 PM (16 years ago) (m) and tell her y Disciplinary shld not be taking against u, in 24hrs Posted: at 4-02-2009 12:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 4-02-2009 02:32 PM (16 years ago) (m) make una wait 1st. who una wan query? na old man orezo? make una take time o!!! Posted: at 4-02-2009 02:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
make una wait 1st. who una wan query? na old man orezo? make una take time o!!!
yes na! Ko si eni to koja Ibawi!!! yes ke! Old man or no Old man he has abandoned the house when we needed his presence the most! in other words he went on "AWOL" I know say una no understand dat one! Emma tell dem the meaning!!!! Posted: at 4-02-2009 03:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 4-02-2009 03:30 PM (16 years ago) (m) ema go vigil nyt Posted: at 4-02-2009 03:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 4-02-2009 04:43 PM (16 years ago) (m) e don come back taytay... Posted: at 4-02-2009 04:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
good bless u i they here Posted: at 4-02-2009 05:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |