Posted: at | |
Quote from: swissuche on 10-02-2009 08:01 PM what is koboko? na questn u use ur 1st post ask abi?Wel sha im good but na onyin go fit answer dat ur questn.Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
If i dont know something and I ask, na bad idea? Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 10-02-2009 07:05 PM Quote from: Emmanuel4christ on 10-02-2009 02:55 AM Quote from: onyinyenaija on 9-02-2009 11:52 AM Quote from: Toks-E on 8-02-2009 09:57 PM Quote from: bethsy on 8-02-2009 09:55 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() u wan chop persin? ![]() why u dey wink am... woman chaser... watin in dey take chase..am.. ![]() na one long thing wey dey black come get 2 handle 4 d end na em carry dey chase am go every where... i no know weda na koboko be dat... ![]() chie!!!!!...onyin..i beg explain further.. ![]()
| |||||
Wetin U wan know again? emaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!!!!!!!!nueleeeeeeeeeeeee!!! Reply
| |||||
emma why u dey disturb me na... d ting dey soft, d 2 handle get 2 seeds inside am...no ask me again ooo.. Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:47 AM emma why u dey disturb me na... d ting dey soft, d 2 handle get 2 seeds inside am...no ask me again ooo.. Onyin ,u don begin confuse me again oh! koboko dey get 2 seeds again? na wah to you oh!!!!!
| |||||
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 08:42 AM Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:47 AM emma why u dey disturb me na... d ting dey soft, d 2 handle get 2 seeds inside am...no ask me again ooo.. Onyin ,u don begin confuse me again oh! koboko dey get 2 seeds again? na wah to you oh!!!!!Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: swissuche on 10-02-2009 08:01 PM what is koboko? you sure you wan know?
| |||||
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 08:42 AM Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:47 AM emma why u dey disturb me na... d ting dey soft, d 2 handle get 2 seeds inside am...no ask me again ooo.. Onyin ,u don begin confuse me again oh! koboko dey get 2 seeds again? na wah to you oh!!!!!ur name na Emma ?? ...how no go confuse when u dey put mouth 4 anoda persin mata..
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 09:27 AM Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 08:42 AM Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:47 AM emma why u dey disturb me na... d ting dey soft, d 2 handle get 2 seeds inside am...no ask me again ooo.. Onyin ,u don begin confuse me again oh! koboko dey get 2 seeds again? na wah to you oh!!!!!ur name na Emma ?? ...how no go confuse when u dey put mouth 4 anoda persin mata.. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 09:27 AM Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 08:42 AM Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:47 AM emma why u dey disturb me na... d ting dey soft, d 2 handle get 2 seeds inside am...no ask me again ooo.. Onyin ,u don begin confuse me again oh! koboko dey get 2 seeds again? na wah to you oh!!!!!ur name na Emma ?? ...how no go confuse when u dey put mouth 4 anoda persin mata..
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 11-02-2009 07:47 AM emma why u dey disturb me na... d ting dey soft, d 2 handle get 2 seeds inside am...no ask me again ooo.. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 01:22 AM Wetin U wan know again? emaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!!!!!!!!nueleeeeeeeeeeeee!!! e no good make i know..the new koboko ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:36 AM Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 01:22 AM Wetin U wan know again? emaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!!!!!!!!nueleeeeeeeeeeeee!!! e no good make i know..the new koboko ![]()
| |||||
crazzzyyyyyyyyy hhhherrrrrreeee Replygoingggggggg brbb
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 12-02-2009 03:36 AM Quote from: degreatest2 on 11-02-2009 01:22 AM Wetin U wan know again? emaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa!!!!!!!!!!!!!!nueleeeeeeeeeeeee!!! e no good make i know..the new koboko ![]() emma dnt let dem lead u astray my broda,,,,,, let dbanj lead u to d right part..........ladies gbadun koboko, if u remove d first three letters u will c it means money "kobo" nd the last three use ur yoruba mind call am my broda..........nd let d spirit of d koko lead u ......
| |||||
Quote from: corah2 on 12-02-2009 01:17 PM crazzzyyyyyyyyy hhhherrrrrreeee babe, sofri sofri, oh! abi u don dey confuse? na only talk crazzzzyyyyyyy, only u talk goingggggggggggggg and na only talk say u dey come back, abi u no know wetin "brb" mean? U drink fuel? goingggggggg brbb
| |||||
No comment Replyno commenttttt Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 12-02-2009 02:24 PM No comment no commenttttt Tank God
| |||||
Quote from: iphie on 12-02-2009 02:52 PM Quote from: Gwhy on 12-02-2009 02:24 PM No comment no commenttttt Tank God
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot