REZI, THIS MAN NEEDS YOUR HELP PLS, HE HAD AN ACCIDENT ON OKADA ALONGSIDE HIS FRIEND AND SINCE, BOTH HAVE BEEN AT A SPECIAL WARD HERE IN LAGOS, DOCTORS THERE ARE TIRED, HE NEEDS YOUR HELP! OVER TO YOU OH! HELP A BROTHER!!!
Posted: at 29-01-2009 10:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac
degreatest2 at 29-01-2009 10:50 AM (16 years ago) (m)
Quote from: kido123 on 29-01-2009 10:28 AM
emma go nite vigil, he neva wake up......
how come wey only u know where all of dem go? i think u better flash Onyin number for me for onward communication with Rezi. make dis man for no die oh!
Posted: at 29-01-2009 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac
onyinyenaija at 29-01-2009 03:08 PM (16 years ago) (f)
make una wait first... em.. degreatest the 1st man one leg hang for up, the 2nd man two legs dey for bed one leg hang for up ... abi that 2nd man get three legs?... explain first b4 rezi go come...
Posted: at 29-01-2009 03:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
make una wait first... em.. degreatest the 1st man one leg hang for up, the 2nd man two legs dey for bed one leg hang for up ... abi that 2nd man get three legs?... explain first b4 rezi go come...
OOOOOOoooonnnnnyyyiiiinnnnn....talk true u wan tell me say u know no watin them hang 4 up there..
Posted: at 29-01-2009 10:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac