a need help oh

Date: 30-01-2009 11:38 am (16 years ago) | Author: Eva Baj
- at 30-01-2009 11:38 AM (16 years ago)
(f)
abeg wona help me, if woman love two men, how she fit chose  who to marry when dem ask am for marriage?

Posted: at 30-01-2009 11:38 AM (16 years ago) | Newbie
- Emmanuel4christ at 30-01-2009 12:15 PM (16 years ago)
(m)
i know say na u,u  know watin u go do..lol..u go try think the one way they make u dey cry 4 bed..any time way una dey do SHOKI...SHONBOLO...u no why i talk like that na d thing way they help marriage..be oh..so think well..but wait oh how come 2 men con dey fight to marry u..na whaoo...Grin
Posted: at 30-01-2009 12:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply

Featured Discussions