Come o! Gwhy, who you con dey ask question...?

Posted: at | |
Quote from: Gwhy on 16-02-2009 06:29 AM Wetin b dis na? Come o! Gwhy, who you con dey ask question...? ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
pesin dey excise em ryt u de ask am question Reply
| |||||
Quote from: size1 on 16-02-2009 12:09 PM pesin dey excise em ryt u de ask am question i TALK TO YOU? GBEFILA! ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Why u na 2 lik mak una dey fight becos of me na? ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 20-02-2009 05:07 PM Why u na 2 lik mak una dey fight becos of me na? be reasonable small na? how dem go fight over pesin wey dem no see? no be invicible u be?.... comot for road jare.... ![]() ![]() ![]()
| |||||
Invinci wetin,dem neva c me dem dey fight,if dem c me dat mean say dem go carry gun dey shoot themselves b dat. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
![]()
| |||||
Nc ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Gwhy on 20-02-2009 05:07 PM Why u na 2 lik mak una dey fight becos of me na? Na who dey deceive you like this! ehn?
| |||||
Quote from: degreatest2 on 9-03-2009 06:32 PM Quote from: Gwhy on 20-02-2009 05:07 PM Why u na 2 lik mak una dey fight becos of me na? Na who dey deceive you like this! ehn? i wonder oooo..
| |||||
who 1 fyt na Reply
| |||||
na wa o...shou Reply
| |||||
Quote from: size1 on 10-03-2009 01:13 PM who 1 fyt na ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: size1 on 10-03-2009 01:13 PM who 1 fyt na where u se people wey wan fight? Size 1 u don turn aproko abi?
| |||||
Quote from: degreatest2 on 14-03-2009 11:59 PM Quote from: size1 on 10-03-2009 01:13 PM who 1 fyt na where u se people wey wan fight? Size 1 u don turn aproko abi?![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot