Posted: at | |
| |||||
Quote from: rezimero on 3-02-2009 06:16 PM POSTED B4 rabbit sori rezi na u post am? Beta go find carrot chop. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 05:16 AM dgreat!! dis ya pix sef... i now fit understand am... u dey peep from window ?? I no peep from window, I dey hang for ceiling!!!!! anyway i don change am bt na just fr one week, tell me where i dey peep from for this one!!!!
| |||||
infact from now we don become Romy & Jullie ![]()
| |||||
Quote from: Gwhy on 4-02-2009 07:23 AM Quote from: rezimero on 3-02-2009 06:16 PM POSTED B4 rabbit sori rezi na u post am? Beta go find carrot chop.![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() LOL..no mind rezi...na agbo wey em go drink
| |||||
wetin dey hapen here? Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() [attachment deleted by admin]
| |||||
ONYI BEKE. YOU ARE REALLY AN 'ASA NWA',IF U CATCH WAT I MEAN.TELL ME WHERE U GET THESE JOKES FROM?A SECRET{UR JOKES MADE ME JOIN THIS FORUM} ReplyIF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED
| |||||
na de joke or de sender make u join? cos de way u dey priase Onyi, okkkkkkkk Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 12:39 PM lol... this one na fine boyz i dey see there na u be tat ?? heyyy!!!!!!!!!!!!!make una hear sumthing!!! my bele dey set now but wait oh!!! hope say the story no reach where Romeo go come kpeme!!!!!! for sake say Juliet drink sleeping tablet?infact from now we don become Romy & Jullie ![]() ![]()
| |||||
eyaa Reply
| |||||
Quote from: size1 on 4-02-2009 12:57 PM wetin dey hapen here? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() wetin be dis?
| |||||
Quote from: degreatest2 on 4-02-2009 03:37 PM Quote from: onyinyenaija on 4-02-2009 12:39 PM lol... this one na fine boyz i dey see there na u be tat ?? heyyy!!!!!!!!!!!!!make una hear sumthing!!! my bele dey set now but wait oh!!! hope say the story no reach where Romeo go come kpeme!!!!!! for sake say Juliet drink sleeping tablet?infact from now we don become Romy & Jullie ![]() ![]() u dey fear which kin fake romeo u wan be na.. ![]()
| |||||
Quote from: size1 on 4-02-2009 12:57 PM wetin dey hapen here? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() size1 watin be this na i been they confused ooooo.. ![]() ![]()
| |||||
NA WA OOOOO WHICH KIND ZOO BI DA SEF? DAT MEANS ALL THEIR ANIMALS 4 THERE NA HUMAN BEINGS NA.................WELL NICE JOKE Reply
| |||||
Quote from: sexty on 4-02-2009 04:28 PM NA WA OOOOO WHICH KIND ZOO BI DA SEF? DAT MEANS ALL THEIR ANIMALS 4 THERE NA HUMAN BEINGS NA.................WELL NICE JOKE na 419 zoo e be ....
| |||||
how e be 419 na them no they perform well? Reply
| |||||
Onyi, e be like say you go join the group of 'Night of a thousand laugh' Na there your destiny dey. Reply
| |||||
i beg link am oooo i go be in manager Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 4-02-2009 06:15 PM i beg link am oooo i go be in manager Oleeeeeeeeeeeeee!!!!!!!!!! see your mouth like M-O-N-E-Y-G-E-A-R OWN!!!
| |||||
Quote from: emmymth on 4-02-2009 12:57 PM ONYI BEKE. YOU ARE REALLY AN 'ASA NWA',IF U CATCH WAT I MEAN.TELL ME WHERE U GET THESE JOKES FROM?A SECRET{UR JOKES MADE ME JOIN THIS FORUM} thanx 'nwoke oma' na u make me sef i 4 don comot for this forum cuz them no dey tell me all these sweet sweet words wey u dey tell me now... never mind i'll soon reveal d source to you ... okay?? ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)