Gwhy at 7-02-2009 08:11 AM (16 years ago) (m) just passing...... passing go where?Ok d zoo abi?U wan go b dem CHIMPANZE 4 there as na silly b d GORILLA n Emma d Lion guy watch your mouth ooo...u dey miss yarn too much oooo..serious..  d tin don turn fight?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 7-02-2009 08:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 7-02-2009 08:13 AM (16 years ago) (m) just passing......
passing go where?Ok d zoo abi?U wan go b dem CHIMPANZE 4 there as na silly b d GORILLA n Emma d Lion Gwhy u see dis ya mouth... we go cut ur tail for this place ooh... 4 where d tail dey? Ur bum bum?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 7-02-2009 08:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
basket mouth don start to lick again oooh... Posted: at 7-02-2009 03:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 7-02-2009 03:43 PM (16 years ago) (m) basket mouth don start to lick again oooh...
onyin wen 2 turn muscian? Wel as per say i dey c u 4 9ja pals i go borrow d one wey kido pirate wen d album comot.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 7-02-2009 03:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dat song is dedicated to gwhy... Posted: at 9-02-2009 07:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 9-02-2009 09:42 AM (16 years ago) (m) gwhy, i been think say your sickn... go cure if you be outpatient. the way your condition be now, i get to admit you be dat. Posted: at 9-02-2009 09:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 9-02-2009 09:45 AM (16 years ago) (m) gwhy, i been think say your sickn... go cure if you be outpatient. the way your condition be now, i get to admit you be dat.
admit 4 where,na fast food joint?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 9-02-2009 09:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gwhy, i been think say your sickn... go cure if you be outpatient. the way your condition be now, i get to admit you be dat.
i beg do quick ooo. Posted: at 10-02-2009 03:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Who dey make noise for here?  ? Posted: at 10-02-2009 04:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 10-02-2009 04:15 PM (16 years ago) (m) gwhy, i been think say your sickn... go cure if you be outpatient. the way your condition be now, i get to admit you be dat.
i beg do quick ooo. see eniemies!!!
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 10-02-2009 04:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 10-02-2009 04:29 PM (16 years ago) (m) wetin dey happen 4 here...Yes d KING is back Posted: at 10-02-2009 04:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 10-02-2009 04:33 PM (16 years ago) (m) wetin dey happen 4 here...Yes d KING is back
who dash monkey banana?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 10-02-2009 04:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 10-02-2009 04:45 PM (16 years ago) (m) na 4 tree e take am Posted: at 10-02-2009 04:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Donmicheal at 10-02-2009 04:48 PM (16 years ago) (m) WHO GIVE YOU POUNDED YAM WEY TALK SAY SOUP NO BE PROBLEM Posted: at 10-02-2009 04:48 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
femaadinho at 10-02-2009 04:50 PM (16 years ago) (m) na 4 canteen i by am Posted: at 10-02-2009 04:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 10-02-2009 04:58 PM (16 years ago) (m) wetin dey happen 4 here...Yes d KING is back
king of wetin? Posted: at 10-02-2009 04:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
femaadinho at 10-02-2009 05:01 PM (16 years ago) (m) Y u wan no Posted: at 10-02-2009 05:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 10-02-2009 05:03 PM (16 years ago) (m) talk am quick quick, abi na king of area boys for garage?...... Posted: at 10-02-2009 05:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Donmicheal at 10-02-2009 05:09 PM (16 years ago) (m) na you bi dis femaadino Posted: at 10-02-2009 05:09 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kido123 at 10-02-2009 05:11 PM (16 years ago) (m) no o , no be am . na im twins sister..... Posted: at 10-02-2009 05:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |