Could you see what people does (Page 3)

Date: 03-02-2009 9:34 pm (16 years ago) | Author: OLAYINKA WALTER OLANREWAJU <
1 2 [3] 4 5 6 ... 9
- kido123 at 6-02-2009 12:19 PM (16 years ago)
(m)
wetin do ur mouth? hope say we dey safe for here oooo... na so convulsion dey start o...
Posted: at 6-02-2009 12:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 6-02-2009 12:21 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  3-02-2009 09:34 PM
Could you see what people does, I was in the mosque in the middle of prayer when a man brought out a stick of cigratte, I was shocked infact I nearly dropped my bottle of beer
that means una dey bazz and shayo for the mosque abi?
abeg where the mosque dey? i for like run things with the imam
Posted: at 6-02-2009 12:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 12:25 PM (16 years ago)
(m)
things like wetin na?
Posted: at 6-02-2009 12:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 12:25 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  6-02-2009 12:19 PM
wetin do ur mouth? hope say we dey safe for here oooo... na so convulsion dey start o...
hw u tak knw hw he dey start,d tin dey do u abi?

Posted: at 6-02-2009 12:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 6-02-2009 12:34 PM (16 years ago)
(m)
Rezi, She you won no the place where the mosque dey.

Make I describe am for you

If you go outside ur house now check right hand side that street wey long like that just go thru it and by the end you go see on corner there. ASk for the mosque

Posted: at 6-02-2009 12:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 01:07 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  6-02-2009 12:34 PM
Rezi, She you won no the place where the mosque dey.

Make I describe am for you

If you go outside ur house now check right hand side that street wey long like that just go thru it and by the end you go see on corner there. ASk for the mosque
hmmm yinka u don buy 30mins ticket abi?U go soon rundown!
Ha ha

Posted: at 6-02-2009 01:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 6-02-2009 01:29 PM (16 years ago)
(m)
Gwhy wetin you know


Come my house now you go see say I dey connected 24/7


Na because you buy bulk time dey affect you

Posted: at 6-02-2009 01:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 01:33 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:29 PM
Gwhy wetin you know


Come my house now you go see say I dey connected 24/7


Na because you buy bulk time dey affect you
why i go come ur house wen i fit c u 4rm i dey!
Connected 24/7 hmmmm

Posted: at 6-02-2009 01:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 01:35 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:29 PM
Gwhy wetin you know


Come my house now you go see say I dey connected 24/7


Na because you buy bulk time dey affect you
why i go come ur house wen i fit c u 4rm i dey!
Connected 24/7 hmmmm
very soon u go tel me say OBAMA na ur PUPSIE business partner! Grin

Posted: at 6-02-2009 01:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 6-02-2009 01:37 PM (16 years ago)
(m)
You know no say I dey related to the guy OBAMA

Posted: at 6-02-2009 01:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 01:44 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:37 PM
You know no say I dey related to the guy OBAMA
i knw nw

Posted: at 6-02-2009 01:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 7-02-2009 12:09 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  6-02-2009 01:44 PM
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:37 PM
You know no say I dey related to the guy OBAMA
i knw nw

Wetin you know

Posted: at 7-02-2009 12:09 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 08:16 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  7-02-2009 12:09 AM
Quote from: Gwhy on  6-02-2009 01:44 PM
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:37 PM
You know no say I dey related to the guy OBAMA
i knw nw

Wetin you know
u dey ask again, say u no get sense na!

Posted: at 7-02-2009 08:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 7-02-2009 06:53 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 08:16 AM
Quote from: lyinka on  7-02-2009 12:09 AM
Quote from: Gwhy on  6-02-2009 01:44 PM
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:37 PM
You know no say I dey related to the guy OBAMA
i knw nw

Wetin you know
u dey ask again, say u no get sense na!

 Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Grin Grin Grin

Posted: at 7-02-2009 06:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 07:29 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  7-02-2009 06:53 PM
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 08:16 AM
Quote from: lyinka on  7-02-2009 12:09 AM
Quote from: Gwhy on  6-02-2009 01:44 PM
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:37 PM
You know no say I dey related to the guy OBAMA
i knw nw

Wetin you know
u dey ask again, say u no get sense na!

 Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Grin Grin Grin
dis 1 wey u scatter teeth,dat tin don catch u again abi?

Posted: at 7-02-2009 07:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 7-02-2009 09:30 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 07:29 PM
Quote from: lyinka on  7-02-2009 06:53 PM
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 08:16 AM
Quote from: lyinka on  7-02-2009 12:09 AM
Quote from: Gwhy on  6-02-2009 01:44 PM
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:37 PM
You know no say I dey related to the guy OBAMA
i knw nw

Wetin you know
u dey ask again, say u no get sense na!

 Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Grin Grin Grin
dis 1 wey u scatter teeth,dat tin don catch u again abi?


Wetin catch you she na that feve.............
...Ok you never take ur herb today...     
... beta go take am before its late

Posted: at 7-02-2009 09:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 8-02-2009 05:31 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  7-02-2009 09:30 PM
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 07:29 PM
Quote from: lyinka on  7-02-2009 06:53 PM
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 08:16 AM
Quote from: lyinka on  7-02-2009 12:09 AM
Quote from: Gwhy on  6-02-2009 01:44 PM
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:37 PM
You know no say I dey related to the guy OBAMA
i knw nw

Wetin you know
u dey ask again, say u no get sense na!

 Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Grin Grin Grin
dis 1 wey u scatter teeth,dat tin don catch u again abi?


Wetin catch you she na that feve.............
...Ok you never take ur herb today...     
... beta go take am before its late
why u come dey stammer,u dey fear me?

Posted: at 8-02-2009 05:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 8-02-2009 08:38 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  8-02-2009 05:31 AM
Quote from: lyinka on  7-02-2009 09:30 PM
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 07:29 PM
Quote from: lyinka on  7-02-2009 06:53 PM
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 08:16 AM
Quote from: lyinka on  7-02-2009 12:09 AM
Quote from: Gwhy on  6-02-2009 01:44 PM
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:37 PM
You know no say I dey related to the guy OBAMA
i knw nw

Wetin you know
u dey ask again, say u no get sense na!

 Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Grin Grin Grin
dis 1 wey u scatter teeth,dat tin don catch u again abi?


Wetin catch you she na that feve.............
...Ok you never take ur herb today...     
... beta go take am before its late
why u come dey stammer,u dey fear me?

Why I go dey fear you. You put fire for head

Posted: at 8-02-2009 08:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 8-02-2009 01:34 PM (16 years ago)
(m)
Jamb question,who go help am answer ram?

Posted: at 8-02-2009 01:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-02-2009 06:11 PM (16 years ago)
(m)
come, iyinka and gwhy make una maintain oh. wetin una chop come here wey dey make una carry yan anyhow? Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 8-02-2009 06:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 9

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  3. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions