Could you see what people does (Page 4)

Date: 03-02-2009 9:34 pm (16 years ago) | Author: OLAYINKA WALTER OLANREWAJU <
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9
- rezimero at 8-02-2009 06:15 PM (16 years ago)
(m)
iyinka and gwhy una drink akamu (pap) wey dem mixed with igbo (marijuana)?
Posted: at 8-02-2009 06:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 8-02-2009 08:52 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  8-02-2009 06:15 PM
iyinka and gwhy una drink akamu (pap) wey dem mixed with igbo (marijuana)?

No mind Gwhy he drink akamu mixed with gegemu

Posted: at 8-02-2009 08:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 9-02-2009 01:37 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  8-02-2009 06:15 PM
iyinka and gwhy una drink akamu (pap) wey dem mixed with igbo (marijuana)?
shebi u 4lo join abi u wan lie,morova na 4 dem iyinka backyard them grow am.

Posted: at 9-02-2009 01:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 9-02-2009 09:59 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  9-02-2009 01:37 AM
Quote from: rezimero on  8-02-2009 06:15 PM
iyinka and gwhy una drink akamu (pap) wey dem mixed with igbo (marijuana)?
shebi u 4lo join abi u wan lie,morova na 4 dem iyinka backyard them grow am.

Gwhy I go soon deport you from this forum. I go use all my strenght

Posted: at 9-02-2009 09:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 9-02-2009 10:24 AM (16 years ago)
(f)
dis kan mosque weh una dey shak igbo, beer, ciger, anwuru etc. .. una go fit rape female members 4 there 2 ooh...
Posted: at 9-02-2009 10:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 9-02-2009 10:30 AM (16 years ago)
(m)
iyinka and gwhy, make una maintain oh. which kind noise una dey make for here sef
Posted: at 9-02-2009 10:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 9-02-2009 10:44 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  9-02-2009 10:30 AM
iyinka and gwhy, make una maintain oh. which kind noise una dey make for here sef
wetin concern u inside u inside?

Posted: at 9-02-2009 10:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac

- Gwhy at 9-02-2009 10:45 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  9-02-2009 10:30 AM
iyinka and gwhy, make una maintain oh. which kind noise una dey make for here sef
wetin concern u inside u inside?

Posted: at 9-02-2009 10:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 9-02-2009 11:23 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 10:24 AM
dis kan mosque weh una dey shak igbo, beer, ciger, anwuru etc. .. una go fit rape female members 4 there 2 ooh...

That one no fit possible but if chance or opportunity dey den them go carry on

Posted: at 9-02-2009 11:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 9-02-2009 11:32 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  9-02-2009 11:23 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 10:24 AM
dis kan mosque weh una dey shak igbo, beer, ciger, anwuru etc. .. una go fit rape female members 4 there 2 ooh...

That one no fit possible but if chance or opportunity dey den them go carry on

Al-jihad,wey wa sucide bomber mak he com blow dis ARINKA sori i mean IYINKA away.

Posted: at 9-02-2009 11:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 9-02-2009 11:44 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  9-02-2009 11:32 AM
Quote from: lyinka on  9-02-2009 11:23 AM
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 10:24 AM
dis kan mosque weh una dey shak igbo, beer, ciger, anwuru etc. .. una go fit rape female members 4 there 2 ooh...

That one no fit possible but if chance or opportunity dey den them go carry on

Al-jihad,wey wa sucide bomber mak he com blow dis ARINKA sori i mean IYINKA away.

point of correction LYINKA no be IYINKA so mind ur spelling

Posted: at 9-02-2009 11:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 9-02-2009 11:47 AM (16 years ago)
(m)
wetin the L stand for?
Posted: at 9-02-2009 11:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 9-02-2009 11:51 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  9-02-2009 11:47 AM
wetin the L stand for?

You won know am abi. Ask me again

Posted: at 9-02-2009 11:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 9-02-2009 12:03 PM (16 years ago)
(f)
L is for Love
Posted: at 9-02-2009 12:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 9-02-2009 12:08 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 12:03 PM
L is for Love

Thank you jare Onyin at least L stand for many things.

Posted: at 9-02-2009 12:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 9-02-2009 12:14 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  9-02-2009 12:03 PM
L is for Love
love gini?
Its either LIER,LABOURER,LOST,LASTMA,LAWMA or wait wetin im b sef....

Posted: at 9-02-2009 12:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 9-02-2009 12:18 PM (16 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin
Posted: at 9-02-2009 12:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 9-02-2009 12:36 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  9-02-2009 11:51 AM
Quote from: kido123 on  9-02-2009 11:47 AM
wetin the L stand for?

You won know am abi. Ask me again

yu sure say yu understand dat word so?
Posted: at 9-02-2009 12:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 9-02-2009 12:41 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  9-02-2009 12:36 PM
Quote from: lyinka on  9-02-2009 11:51 AM
Quote from: kido123 on  9-02-2009 11:47 AM
wetin the L stand for?

You won know am abi. Ask me again

yu sure say yu understand dat word so?

You still dey ask me again abi

Posted: at 9-02-2009 12:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  3. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  6. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  7. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  8. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle

THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

TOP MEMBERS:

Featured Discussions