i dont cear Posted: at 5-03-2012 10:26 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
ebonyz at 5-03-2012 10:31 AM (12 years ago) (f) na them sabi Posted: at 5-03-2012 10:31 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
E no mata na, if she drop out from school, at least she don drop fyn baby boi for Ice Prince. Let him stop that nonsense oo and follow his oga in the business (tuface) well. He never abandon any of his kids. He should take care of the baby and mama ooo, wen e dey sweet am, e no remember say e go result in pregnancy. mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeew. Rubbish
........... .......ihahahahahahahahahahahahahahhahahahahahahahaha...laf wan kill me ohhhhhh Posted: at 5-03-2012 10:43 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
agbonson at 5-03-2012 10:44 AM (12 years ago) (f) Reply |
simon4real at 5-03-2012 10:45 AM (12 years ago) (m) Reply |
we bless God Posted: at 5-03-2012 10:53 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ifemylove at 5-03-2012 11:07 AM (12 years ago) (f) both of them should carry their cross Posted: at 5-03-2012 11:07 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 5-03-2012 11:08 AM (12 years ago) (f) seeing two men at same time..congrat to d girl.. Posted: at 5-03-2012 11:08 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
starlove1 at 5-03-2012 11:09 AM (12 years ago) (f) make she enjoy her life with her new baby,if Ice prince don't need the girl and his child the girl should come to me i know what to do 19367495764 email U S@email Posted: at 5-03-2012 11:09 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
BurgerBoy at 5-03-2012 11:10 AM (12 years ago) (m) ''By dis tym yestaday BImBO don carry ur pikin'' Shege iceprince., Posted: at 5-03-2012 11:10 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
verah at 5-03-2012 11:14 AM (12 years ago) (f) hmmnn a dna test is required here.... i hope that will mak him sure he is d father
IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........ Posted: at 5-03-2012 11:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 5-03-2012 11:15 AM (12 years ago) (f) E -gud make person no dey marry again at least born child while u enjoy lyfe with other babez, both man and woman, make we de fcuk de born bastards.
Is bastard accepted in your tribe, bc i knw is not. Igbo no dey accept bastard ooo. Posted: at 5-03-2012 11:15 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
glossyeng at 5-03-2012 11:25 AM (12 years ago) (f) congrats to Ice prince. Posted: at 5-03-2012 11:25 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Adikpe at 5-03-2012 11:28 AM (12 years ago) (m) See what unfaithfulness can cause! 'While she was still with Jessy Jagz, she was seeing Ice Prince'. Good for them, and Ice Prince should take the responsibility. Na dey work wey em prick do! Posted: at 5-03-2012 11:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MAGICIAN, After u don put your pen in her office you no wan come take up your responsibilities Posted: at 5-03-2012 11:44 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
macjo at 5-03-2012 11:56 AM (12 years ago) (m) well babies are always a blessing from God.If truly she is seeing Jessy Jagz and Ice Prince together, then there is a reason to doubt who is the real father. definitely DNA can clarify this.let the rightful father step-up to the game, be a real man by taken responsible of the baby. Posted: at 5-03-2012 11:56 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
summy4ever at 5-03-2012 12:11 PM (12 years ago) (m) dat's his own business Posted: at 5-03-2012 12:11 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ugotonder at 5-03-2012 12:18 PM (12 years ago) (m) abeg ice prince abi ice cream, pls beheave well and play ur roll as a fada, cus d time dat ur disturbin dat gal promisin her heaven and earth jst to sucket ur pipe into her bucket u no frown face na now d seed dat u soled in her has grown up u come dey frown face and dey do mesi mesi, abeg face ur consquencess, na ur fate and d cross u will bear for ur ikwokirikwo with binbo be dat , so carry am jare Posted: at 5-03-2012 12:18 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nattyg72 at 5-03-2012 12:19 PM (12 years ago) (m) kindly accept it as a faith cos its part of d challengies of life,,,,,,,passing byy Posted: at 5-03-2012 12:19 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |