If you know am reply me
Posted: at | |
If you know am reply me GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
Quote from: lyinka on 5-02-2009 12:57 PM Come see these three guys wey dey prove theoty on the germination of a water fruit. The first say The fruit go surfive, The second say it go suceed what do you expect from the third i expect mak d third say U NO GET SENSE If you know am reply me Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 5-02-2009 01:03 PM Quote from: lyinka on 5-02-2009 12:57 PM Come see these three guys wey dey prove theoty on the germination of a water fruit. The first say The fruit go surfive, The second say it go suceed what do you expect from the third i expect mak d third say U NO GET SENSEIf you know am reply me hey, i felt this is abusive. yu dont say dis is a joke? hw wuld yu feel if someone says this to yu?.... ![]() ![]() im refering to Gwhy.....
| |||||
No mind the guy I no no wetin dey do am self she na because he no get picture for dis forum abi wetin do am self. Abi that NO IMAGE dey affect him brain ReplyGREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
im follow act for that film - face - off... hin no get face na..... Reply
| |||||
Quote from: lyinka on 5-02-2009 02:02 PM No mind the guy I no no wetin dey do am self she na because he no get picture for dis forum abi wetin do am self. Abi that NO IMAGE dey affect him brain c me c wahala o,no b u ask questn? N i tel u wetin i tink d guy go talk. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: lyinka on 5-02-2009 12:57 PM Come see these three guys wey dey prove theoty on the germination of a water fruit. The first say The fruit go surfive, The second say it go suceed what do you expect from the third If you know am reply me dis wan na biology question abi wetin na?.... no call dis wan joke o..... ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 5-02-2009 02:37 PM Quote from: lyinka on 5-02-2009 12:57 PM Come see these three guys wey dey prove theoty on the germination of a water fruit. The first say The fruit go surfive, The second say it go suceed what do you expect from the third If you know am reply me dis wan na biology question abi wetin na?.... no call dis wan joke o..... ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 5-02-2009 02:42 PM Quote from: kido123 on 5-02-2009 02:37 PM Quote from: lyinka on 5-02-2009 12:57 PM Come see these three guys wey dey prove theoty on the germination of a water fruit. The first say The fruit go surfive, The second say it go suceed what do you expect from the third If you know am reply me dis wan na biology question abi wetin na?.... no call dis wan joke o..... ![]() u be im teacher? ![]() ![]() 2.0.
| |||||
Waiting for an answer ReplyI go give the person wey get am something GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
Quote from: Toks-E on 5-02-2009 03:56 PM Quote from: Gwhy on 5-02-2009 02:42 PM Quote from: kido123 on 5-02-2009 02:37 PM Quote from: lyinka on 5-02-2009 12:57 PM Come see these three guys wey dey prove theoty on the germination of a water fruit. The first say The fruit go surfive, The second say it go suceed what do you expect from the third If you know am reply me dis wan na biology question abi wetin na?.... no call dis wan joke o..... ![]() u be im teacher? ![]() ![]() i b im mentor Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
ok o Reply2.0.
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 5-02-2009 04:20 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
virus don catch am Reply2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 5-02-2009 05:04 PM virus don catch am toks toks...ok
| |||||
Quote from: lyinka on 5-02-2009 04:09 PM Waiting for an answer I go give the person wey get am something wetin yu wan give? beta keep am bcos e be like say yu go need am pass...... ![]()
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 5-02-2009 05:07 PM Quote from: Toks-E on 5-02-2009 05:04 PM virus don catch am toks toks...ok abeg o bros, no vex o 2.0.
| |||||
Quote from: kido123 on 5-02-2009 05:19 PM Quote from: lyinka on 5-02-2009 04:09 PM Waiting for an answer I go give the person wey get am something wetin yu wan give? beta keep am bcos e be like say yu go need am pass...... ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
i don come o. who dey vex for here sef?... Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest