Test (Page 2)

Date: 05-02-2009 12:57 pm (15 years ago) | Author: OLAYINKA WALTER OLANREWAJU <
1 [2]
- Toks-E at 5-02-2009 05:32 PM (15 years ago)
(m)
emma dey vex o


make una hold am o


pour water for im head o

Posted: at 5-02-2009 05:32 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- herdeysohjy at 6-02-2009 01:20 PM (15 years ago)
(m)
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
Posted: at 6-02-2009 01:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 01:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: herdeysohjy on  6-02-2009 01:20 PM
Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?
wetin do u?U lost or na hunger dey catch U?

Posted: at 6-02-2009 01:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 6-02-2009 01:34 PM (15 years ago)
(m)
I tyre for the guy

Posted: at 6-02-2009 01:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 01:34 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on  5-02-2009 05:32 PM
emma dey vex o


make una hold am o


pour water for im head o


emma, how he dey do yu na..? make i carry rope come?... sofry sofry oooo
Posted: at 6-02-2009 01:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 6-02-2009 01:42 PM (15 years ago)
(m)
I get one for here if you wan use

Posted: at 6-02-2009 01:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 01:47 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:42 PM
I get one for here if you wan use
ok u mean d spare of d 1 wey u wan use 4 ursef

Posted: at 6-02-2009 01:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 6-02-2009 01:51 PM (15 years ago)
(m)
Na the one wey you talk say make I keep for you

Posted: at 6-02-2009 01:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 6-02-2009 02:00 PM (15 years ago)
(f)
children, make una take am easy, no fight, if d seed surfive, come surceed, e go surseven,

make una leave emma boy, lyinka, no b d rop[e wey dem use 4 u , u wan use 4 another person?

be careful
Posted: at 6-02-2009 02:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 6-02-2009 02:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: lyinka on  6-02-2009 01:51 PM
Na the one wey you talk say make I keep for you
where i tak sabi U?

Posted: at 6-02-2009 02:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 02:18 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on  6-02-2009 02:00 PM
children, make una take am easy, no fight, if d seed surfive, come surceed, e go surseven,

make una leave emma boy, lyinka, no b d rop[e wey dem use 4 u , u wan use 4 another person?

be careful



interprete plzzzzz
Posted: at 6-02-2009 02:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-02-2009 04:33 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on  5-02-2009 05:32 PM
emma dey vex o


make una hold am o


pour water for im head o

 Grin
Posted: at 6-02-2009 04:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-02-2009 04:34 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: kido123 on  6-02-2009 01:34 PM
Quote from: Toks-E on  5-02-2009 05:32 PM
emma dey vex o


make una hold am o


pour water for im head o
[/quo

emma, how he dey do yu na..? make i carry rope come?... sofry sofry oooo

carry rope come make i tie u abi.. Grin..
Posted: at 6-02-2009 04:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 6-02-2009 04:36 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on  6-02-2009 02:00 PM
children, make una take am easy, no fight, if d seed surfive, come surceed, e go surseven,

make una leave emma boy, lyinka, no b d rop[e wey dem use 4 u , u wan use 4 another person?

be careful


u wan make them arrest u 4 this forum...take am easy ooooo...
Posted: at 6-02-2009 04:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lyinka at 7-02-2009 12:07 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on  6-02-2009 02:00 PM
children, make una take am easy, no fight, if d seed surfive, come surceed, e go surseven,

make una leave emma boy, lyinka, no b d rop[e wey dem use 4 u , u wan use 4 another person?

be careful


Thank you jare Iphie na you get the answer. You get bluetooth there mke you on am so as to send in my gift for you.

Posted: at 7-02-2009 12:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]