Shydaimma at 21-04-2012 04:06 PM (13 years ago) (f) cee dem phases make una go sit dwn for somewhere
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 21-04-2012 04:06 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
i dey laff as i dey waka  una yeye no get equal Posted: at 21-04-2012 07:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 21-04-2012 10:50 PM (13 years ago) (f) das y ur name na wakawaka..i fit waka go..oya make u waka go
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 21-04-2012 10:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
cee dem phases  make una go sit dwn for somewhere come carry us Posted: at 22-04-2012 06:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i dey laff as i dey waka  una yeye no get equal As i reborn u change u from monkey wey u b b4 kon identify u to d pikin wey u be now, u no like am shebi? Any pim again wey go go hear from your mouth. I go reborn your identity back to monkey Posted: at 22-04-2012 06:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
das y ur name na wakawaka..i fit waka go..oya make u waka go
leavam, na only me fit handle n cure such mutula and Imbadabaowuo yaba left patient. Posted: at 22-04-2012 07:09 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jerryf at 22-04-2012 08:09 AM (13 years ago) (m) i love it..infact i enjoyed reading it even million times Posted: at 22-04-2012 08:09 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
thanx dear. u r welcome Posted: at 22-04-2012 08:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
yeye guy your creasy no go cure , you wey form from mixture of monkey and baboon blood , plus gorilla and all the jump jump family, you think sey na that baboon be your fafa , go ask your momo , na mixture of all the monkeys family produce you , so you no from any name in particular , your surname na ape man Posted: at 22-04-2012 11:54 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
As i reborn u change u from monkey wey u b b4 kon identify u to d pikin wey u be now, u no like am shebi? Any pim again wey go go hear from your mouth. I go reborn your identity back to monkey
yeye guy your creasy no go cure , you wey form from mixture of monkey and baboon blood , plus gorilla and all the jump jump family, you think sey na that baboon be your fafa , go ask your momo , na mixture of all the monkeys family produce you , so you no from any name in particular , your surname na ape man  Posted: at 22-04-2012 11:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chiii na waoooo well na waka i dey waka dey go Posted: at 22-04-2012 11:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 22-04-2012 03:10 PM (13 years ago)  i dey watch you oooo Posted: at 22-04-2012 03:10 PM (13 years ago) | | |
Reply |
yeye guy your creasy no go cure , you wey form from mixture of monkey and baboon blood , plus gorilla and all the jump jump family, you think sey na that baboon be your fafa , go ask your momo , na mixture of all the monkeys family produce you , so you no from any name in particular , your surname na ape man  chai! wey my net b4 im go waka jump comot. I go soon put u 4 naija incubator con reborn u with tombo mix with kai kai, con identify u with I-gbo. After u don ze, waka, no na crawl247 wey u go dey do, u go com crawl go confession forum teldem everything d one u just confess above wey u say u b ape includin how u b born-again. Then your yeye go comot totally. Posted: at 22-04-2012 04:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
ehaaa!!!!! confusion don enter e don brake that your heavy melon head, full with maggot , well you deserve it, na waka i dey waka dey go Posted: at 22-04-2012 05:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 22-04-2012 05:11 PM (13 years ago) (f) yes lollll is still funny eventho i ve read it over n over again loollllllll
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 22-04-2012 05:11 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
na waka i just dey waka dey go , see this dumkuff  you go simply try again Posted: at 22-04-2012 05:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 22-04-2012 05:34 PM (13 years ago) (f)
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 22-04-2012 05:34 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
you just mess for where small children dey, na!!!!! you make face like this,so if them see you them no go say you mess, i catch you,i no sey na your style , well i waka commot Posted: at 22-04-2012 05:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dis thing na from video na Posted: at 22-04-2012 05:57 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |