psalm 23

Date: 10-03-2012 1:57 pm (12 years ago) | Author: omachi chummyli
[1] 2 3
- at 10-03-2012 01:57 PM (12 years ago)
(f)
PSALM 23 IN PIDGIN ENGLISH.
1. The Lord na my shephard, i dey
kampe.
2. E make me sidon for where betta dey
flow, and come put me next to stream
make my bodi thermacool.
3. E panel beat my soul come spray am
white, come dey lead me dey go
through
express road of righteousness sake of
Him
name.
4. Walahi !, even if I waka pass where
Boko
haram, arm robber, 419 and juju people
Gather, come even join okada and trailer
reach valley of the shadow of death sef,
my bodi dey inside cloth. Your rod and
staff nko? Na so dem dey like back bone
dey comfort me.
5. You don prepare Egusi and Pounded
yam
make I chop. All my enemies jus sidon
dey
look waa waa waa like Dog.
You rub me for head with vaseline
intensive lotion & Goya olive oil. my cup
con overflow lik bar beach water.
6. True true, beta life & mercy go de folo
folo me 4 back till I quench And man
pikin go stand fit lik elephant 4 God
house from lai lai till lai lai


Posted: at 10-03-2012 01:57 PM (12 years ago) | Hero
- zeigbo at 10-03-2012 03:13 PM (12 years ago)
(m)
Nawaoo na only copy copy u sabi

Posted: at 10-03-2012 03:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- queenrukky at 12-03-2012 12:13 PM (12 years ago)
(f)
4 gbosa 4 chummyli......
Posted: at 12-03-2012 12:13 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 12-03-2012 12:17 PM (12 years ago)
(m)
COPY CAT
Posted: at 12-03-2012 12:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 12-03-2012 12:33 PM (12 years ago)
(m)
mumu, na cat copy.
Posted: at 12-03-2012 12:33 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 12-03-2012 01:03 PM (12 years ago)
(m)
newbie na u be fool
Posted: at 12-03-2012 01:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 12-03-2012 01:24 PM (12 years ago)
(f)
no mind am..na yeye
Posted: at 12-03-2012 01:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 12-03-2012 01:37 PM (12 years ago)
(m)
FOOL na Eng. word way each letter rep. 4 syllables -
A NE LEE VEREST
Posted: at 12-03-2012 01:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 12-03-2012 01:43 PM (12 years ago)
(m)
@queenrukky, if u no take time u go land 4 Naija incubator.
Posted: at 12-03-2012 01:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- queenrukky at 12-03-2012 01:51 PM (12 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked... Grin
Posted: at 12-03-2012 01:51 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Loveday759 at 13-03-2012 09:18 AM (12 years ago)
(m)
very fine
Posted: at 13-03-2012 09:18 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 13-03-2012 02:32 PM (12 years ago)
poster e remain small you for try ,
but i wonder ,why you no dey try at all huuuu?  Grin
Posted: at 13-03-2012 02:32 PM (12 years ago) |
Reply
- zeigbo at 13-03-2012 02:45 PM (12 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 13-03-2012 02:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 13-03-2012 04:02 PM (12 years ago)
na you sabi  Undecided
Posted: at 13-03-2012 04:02 PM (12 years ago) |
Reply
- zeigbo at 13-03-2012 04:19 PM (12 years ago)
(m)
Sabi na u

Posted: at 13-03-2012 04:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 13-03-2012 05:19 PM (12 years ago)
ok
Posted: at 13-03-2012 05:19 PM (12 years ago) |
Reply
- queenrukky at 13-03-2012 05:21 PM (12 years ago)
(f)
 Sad
Posted: at 13-03-2012 05:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 13-03-2012 07:21 PM (12 years ago)
booo  Tongue
Posted: at 13-03-2012 07:21 PM (12 years ago) |
Reply
- queenrukky at 14-03-2012 04:57 PM (12 years ago)
(f)
 Grin
Posted: at 14-03-2012 04:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 14-03-2012 05:00 PM (12 years ago)
 Undecided
Posted: at 14-03-2012 05:00 PM (12 years ago) |
Reply
[1] 2 3