




Posted: at | |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
watin dey happen 4 this forum this days self.? Reply
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 6-02-2009 02:45 AM watin dey happen 4 this forum this days self.? i move d motion say mak dguy dey do mental checkup 4 everybody wey dey 9japals minus me sha o Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
![]() so i dey send breez make e carry am go..................odabo
| |||||
which kind things dey 9japals nowadays sef. una just dey make the house dey tire person Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 6-02-2009 12:11 PM which kind things dey 9japals nowadays sef. una just dey make the house dey tire person hmmm ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: yemzboi on 6-02-2009 01:08 AM Teacher asked a girl to used handsome in a sentence. Girl replies, when im suckin so long my jaws get tired, so i used my handsome ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yu 4get to take ya medicine before coming here? anyway dem don send breeze make e blow yu go front small.... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kido123 on 6-02-2009 12:56 PM Quote from: yemzboi on 6-02-2009 01:08 AM Teacher asked a girl to used handsome in a sentence. Girl replies, when im suckin so long my jaws get tired, so i used my handsome ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yu 4get to take ya medicine before coming here? anyway dem don send breeze make e blow yu go front small.... ![]() ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: rezimero on 6-02-2009 12:11 PM which kind things dey 9japals nowadays sef. una just dey make the house dey tire person ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() raziii i don they tire 4 this forum oooo e be like say we go...go create our own forum u no go fit reply and send u fit only read..watin u feel na....?
| |||||
which name una wan give the forum? Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 6-02-2009 05:12 PM which name una wan give the forum? make...razi,onyin,greatest,kido,size1,emma,sillyjokker,pires and some qualify..newbie..make them come we go plan on how to do am..serious.person no just fit they come here just they miss yarn anyhow.
| |||||
Quote from: Emmanuel4christ on 6-02-2009 05:54 PM Quote from: kido123 on 6-02-2009 05:12 PM which name una wan give the forum? make...razi,onyin,greatest,kido,size1,emma,sillyjokker,pires and some qualify..newbie..make them come we go plan on how to do am..serious.person no just fit they come here just they miss yarn anyhow. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
WOW!! Reply2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 7-02-2009 11:51 AM WOW!! wetin WOW inside,ok them 4get u 2 abi,na so life b o Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 7-02-2009 11:57 AM Quote from: Toks-E on 7-02-2009 11:51 AM WOW!! wetin WOW inside,ok them 4get u 2 abi,na so life b o Waste Of Words W O W 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 7-02-2009 12:02 PM Quote from: Gwhy on 7-02-2009 11:57 AM Quote from: Toks-E on 7-02-2009 11:51 AM WOW!! wetin WOW inside,ok them 4get u 2 abi,na so life b o Waste Of Words W O W Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
the person wey post the joke na Reply2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 7-02-2009 12:14 PM the person wey post the joke na ok,bt tokunbo wait he b lik say na only me n u dey 4 here wey evrybodi na? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
make i tell u sha, but na secret o no tell n e body........ Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() onyinye go rezi house last nite, so dem dey do d main tin, even this morning sef dem dey vibrate for bed kido tell me say, im go reach sillyjoker house because she dey call am small boy two of them sef dey vibrate for bed Emma don do im gf finish so im dey sleep Size 1 go one night stand yesterday, so im don tire Degreat go fight iphie for bed, so dem still dey vibrate as two of us dey so, we no get babe na im make we dey here o ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 7-02-2009 12:29 PM make i tell u sha, but na secret o no tell n e body........ hmmm![]() ![]() ![]() ![]() ![]() onyinye go rezi house last nite, so dem dey do d main tin, even this morning sef dem dey vibrate for bed kido tell me say, im go reach sillyjoker house because she dey call am small boy two of them sef dey vibrate for bed Emma don do im gf finish so im dey sleep Size 1 go one night stand yesterday, so im don tire Degreat go fight iphie for bed, so dem still dey vibrate as two of us dey so, we no get babe na im make we dey here o ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() me i no dey there o, bt hw u tak knw al dis 1? Be the change u want 2 c in d WORLD
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest