handsome (Page 2)

Date: 06-02-2009 1:08 am (15 years ago) | Author: olayemi olaleye
1 [2]
- Toks-E at 7-02-2009 12:56 PM (15 years ago)
(m)
no worry


i sabi wetin dey happen

Posted: at 7-02-2009 12:56 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 01:09 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on  7-02-2009 12:56 PM
no worry


i sabi wetin dey happen
abeg mak i worry,hw u tak knw so dat if al of them come,i go knw wetin 2 talk

Posted: at 7-02-2009 01:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 7-02-2009 01:14 PM (15 years ago)
(m)
dem no go talk n e tin

Posted: at 7-02-2009 01:14 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 01:18 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 01:09 PM
Quote from: Toks-E on  7-02-2009 12:56 PM
no worry


i sabi wetin dey happen
abeg mak i worry,hw u tak knw so dat if al of them come,i go knw wetin 2 talk
Embarrassed

Posted: at 7-02-2009 01:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 7-02-2009 01:42 PM (15 years ago)
(m)
hahahaha

Posted: at 7-02-2009 01:42 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 04:22 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on  7-02-2009 01:42 PM
hahahaha
u dey laf abi,me no dey there o

Posted: at 7-02-2009 04:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrissiebee at 7-02-2009 04:28 PM (15 years ago)
(f)
am confused here oo!!! someone pls explain ooo!!! Undecided

Posted: at 7-02-2009 04:28 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 04:35 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: chrissiebee on  7-02-2009 04:28 PM
am confused here oo!!! someone pls explain ooo!!! Undecided
4 where u lost?

Posted: at 7-02-2009 04:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrissiebee at 7-02-2009 05:58 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on  7-02-2009 04:35 PM
Quote from: chrissiebee on  7-02-2009 04:28 PM
am confused here oo!!! someone pls explain ooo!!! Undecided
4 where u lost?
everything ooo! whats the joke?? Huh?

Posted: at 7-02-2009 05:58 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- afribabe at 7-02-2009 06:35 PM (15 years ago)
(f)
the joke is no joke at all.am sure there is a prob some where
Posted: at 7-02-2009 06:35 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Gwhy at 7-02-2009 06:41 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: afribabe on  7-02-2009 06:35 PM
the joke is no joke at all.am sure there is a prob some where
u ma concur abi,u knw d annoyin tin,d guy stil dey mak mouth.

Posted: at 7-02-2009 06:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 7-02-2009 11:50 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on  7-02-2009 12:29 PM
make i tell u sha, but na secret o no tell n e body........ Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy


onyinye go rezi house last nite, so dem dey do d main tin, even this morning sef dem dey vibrate for bed

kido tell me say, im go reach sillyjoker house because she dey call am small boy
two of them sef dey vibrate for bed


Emma don do im gf finish so im dey sleep

Size 1 go one night stand yesterday, so im don tire

Degreat go fight iphie for bed, so dem still dey vibrate


as two of us dey so, we no get babe na im make we dey here o

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy


toks.. Smiley..u try ooo how u take no but some na true sha..anyway u hear watin i talk say we wan do..i 4get to put ur name na u be number one self..follow by others..

as for u..way u talk say i no put ur name dont worry when u don qualify i go put u.. Grin
Posted: at 7-02-2009 11:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]