But wait o,wetin dem dey cal Pastors 4 Naija?
Posted: at | |
But wait o,wetin dem dey cal Pastors 4 Naija? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
dunno Replybut wat is dis in the first place? 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 7-02-2009 11:51 AM dunno joke/food 4 thot but wat is dis in the first place? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
ok o Replyna u sabi 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 7-02-2009 11:57 AM ok o sabi wetin? na u sabi Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
why u dey ask me? Reply2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 7-02-2009 12:02 PM why u dey ask me? d point waz dat u were suppose 2 giv ur opinion 4 ur own version 4 suitable names 4 naija pastors dis 1 wey church don ful evry where Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
i no sabi na Reply2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 7-02-2009 12:14 PM i no sabi na u av 2 o,ok mak i giv u 1,Soothsayer Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
ok, i don rember 1 ReplyDr pastor MRs............... evangelist........ 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 7-02-2009 12:30 PM ok, i don rember 1 where u put head b4 Dr pastor MRs............... evangelist........ Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
its of course naija shephereds Reply
| |||||
Quote from: afribabe on 7-02-2009 01:07 PM its of course naija shephereds na lie,we knw say GERMAN SHEPHARD Na Dog,which 1 b 9ja shephard na u CLONE AM? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 7-02-2009 01:12 PM Quote from: afribabe on 7-02-2009 01:07 PM its of course naija shephereds na lie,we knw say GERMAN SHEPHARD Na Dog,which 1 b 9ja shephard na u CLONE AM?![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
hahaa... gwhy which church u dey go make i tell you the name wey dem dey call d pastor there ?.... i hear say u be member of Rev Pastor K... for queen's church... na true ? Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 7-02-2009 02:28 PM hahaa... gwhy which church u dey go make i tell you the name wey dem dey call d pastor there ?.... i hear say u be member of Rev Pastor K... for queen's church... na true ? hw u tak knw,okay i don remba no b u b 1 of dem USHERS. Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Imagine me b pastor,i 4 dey bear ReplyProf Dr Rev pastor evangelist deacon elder bro G-why!!! Abi i no try? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 7-02-2009 08:56 PM Imagine me b pastor,i 4 dey bear Prof Dr Rev pastor evangelist deacon elder bro G-why!!! Abi i no try? You try na does name them suppose thy call you but you no remember to put prophet GREATER IS HE IN ME THAN HE IN THE WORLD
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
maybe MOG Man Of God or Man Of G**ls. Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest