agidis at 7-02-2009 04:38 PM (16 years ago) (m)
abeg make una tell me were i go get point and kill babes for this val ? becus i hear say babea don torn to point and kill Cat now for naija , na waoooooo ?
Post Reply
Posted: at 7-02-2009 04:38 PM (16 years ago) | Newbie
afribabe at 7-02-2009 04:43 PM (16 years ago) (f)
keep saerchig evry where.am sure u wil get one
Posted: at 7-02-2009 04:43 PM (16 years ago) | Newbie
Reply Gwhy at 7-02-2009 04:44 PM (16 years ago) (m)
abeg make una tell me were i go get point and kill babes for this val ? becus i hear say babea don torn to point and kill Cat now for naija , na waoooooo ?
guy where u drop 4rm sef?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 7-02-2009 04:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 7-02-2009 04:50 PM (16 years ago) (m)
keep saerchig evry where.am sure u wil get one
guy go yaba south dem boku 4 there
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 7-02-2009 04:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply afribabe at 7-02-2009 05:55 PM (16 years ago) (f)
u cant miss it in alen avenue
Posted: at 7-02-2009 05:55 PM (16 years ago) | Newbie
Reply Gwhy at 7-02-2009 06:48 PM (16 years ago) (m)
u cant miss it in alen avenue
hw u tak knw?
Morova na free im dey find.
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 7-02-2009 06:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Toks-E at 7-02-2009 06:57 PM (16 years ago) (m)
na wa o
2.0.
Posted: at 7-02-2009 06:57 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply Gwhy at 7-02-2009 07:36 PM (16 years ago) (m)
na wa o
toks wetin wa o inside?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 7-02-2009 07:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
agidis watin be this na is this a joke or wht...una don they make here tire person self..
Posted: at 7-02-2009 11:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 8-02-2009 05:08 AM (16 years ago) (m)
agidis watin be this na is this a joke or wht...una don they make here tire person self..
hmmm
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 8-02-2009 05:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Toks-E at 8-02-2009 01:05 PM (16 years ago) (m)
agidis watin be this na is this a joke or wht...una don they make here tire person self..
hmmm
na true im dey talk na
2.0.
Posted: at 8-02-2009 01:05 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply Gwhy at 8-02-2009 01:07 PM (16 years ago) (m)
agidis watin be this na is this a joke or wht...una don they make here tire person self..
hmmm
na true im dey talk na
toks u support am?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 8-02-2009 01:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Gwhy at 8-02-2009 01:08 PM (16 years ago) (m)
agidis watin be this na is this a joke or wht...una don they make here tire person self..
hmmm
na true im dey talk na
toks u support am?
Be the change u want 2 c in d WORLD
Posted: at 8-02-2009 01:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply Toks-E at 8-02-2009 03:08 PM (16 years ago) (m)
i go surport am na
2.0.
Posted: at 8-02-2009 03:08 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply rezimero at 8-02-2009 04:23 PM (16 years ago) (m)
Reply
abeg make una tell me were i go get point and kill babes for this val ? becus i hear say babea don torn to point and kill Cat now for naija , na waoooooo ?
Check Sanusi Fafunwa...
Dem boku for Ynot
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
Posted: at 8-02-2009 04:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
...so razii u know go fit treat this one abi watin u dey try talk na..
Posted: at 9-02-2009 01:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
messing!!
Posted: at 9-02-2009 04:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply rezimero at 9-02-2009 09:56 AM (16 years ago) (m)
...so razii u know go fit treat this one abi watin u dey try talk na..
oh boy leave that thing oh. that guy case no be for here oh
Posted: at 9-02-2009 09:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
...so razii u know go fit treat this one abi watin u dey try talk na..
oh boy leave that thing oh. that guy case no be for here oh
where be in case na?
Posted: at 10-02-2009 03:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply