Thanks dear,truth is,am a peace lover and I don't attack anyone unless they attack me.... U don't just understand tht they want no peace. Without their sick comments on every posts,no one will insult anybody...moreover all these to me is just fun.
Ok no more insult ok? can we be friends now? lemme sing a song for you. Ekwensu ihere me gi n'uwa, ihere me gi...ma gi ma ndi Otu gi o, ihere me gi.
It means...you are a beautiful woman but u need to put a smile on ur face all the time for people to appreciate your beauty. Growp up babe
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-03-2012 12:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Chinese frog,if this na naija site,na every nigerian sabi speak or write pidgin english?, I don tell u teytey say ur brain need re-construction,all the maggots wey full inside no go allow u think well. Just go beg ur okija shrine diba father,he go help u
wetin be diba? where u dey produce all dis ur english from na?
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-03-2012 12:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fateewase at 22-03-2012 12:49 AM (13 years ago) (f) Ok no more insult ok? can we be friends now? lemme sing a song for you. Ekwensu ihere me gi n'uwa, ihere me gi...ma gi ma ndi Otu gi o, ihere me gi.
It means...you are a beautiful woman but u need to put a smile on ur face all the time for people to appreciate your beauty. Growp up babe  No worry as I no understand wetin u write na,I sing am back for u "Ekwensu ihere me gi n'uwa, ihere me gi...ma gi ma ndi Otu gi o, ihere me gi" Hope u u like it,make sure u dance o cos u go spoil the show if u no dance  I wish say u see me here as u dey make me smile,always smiling cos nothing do me..make u sef open ur teeth small,hope u brush am sha Posted: at 22-03-2012 12:49 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ikwo1 at 22-03-2012 01:48 AM (13 years ago) (m) haaaahaa even fatewasy or fateway mummu don die for suicide mission. Posted: at 22-03-2012 01:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
agbonson at 22-03-2012 03:08 AM (13 years ago) (f) really?? Posted: at 22-03-2012 03:08 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bj1st at 22-03-2012 05:07 AM (13 years ago) (m) U PEOPLE HAVE TURN THIS WED TO SOMETHING ELSE, THIS WEB WASN'T MEANT FOR THE WISE AGAIN...........NOW IS COURSING AND INSULTING WED PAGE.......FULL OF TRASH AND RUBBISH!!! Posted: at 22-03-2012 05:07 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
No worry as I no understand wetin u write na,I sing am back for u "Ekwensu ihere me gi n'uwa, ihere me gi...ma gi ma ndi Otu gi o, ihere me gi" Hope u u like it,make sure u dance o cos u go spoil the show if u no dance  I wish say u see me here as u dey make me smile,always smiling cos nothing do me..make u sef open ur teeth small,hope u brush am sha Wetin u dey dance? the music resemble fela for your eye? why ur mumu dey increase per second?
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-03-2012 05:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
haaaahaa even fatewasy or fateway mummu don die for suicide mission.
That one na winchy winchy na. She dey fly for night
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 22-03-2012 05:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EMMYBOSS at 22-03-2012 07:30 AM (13 years ago) (m) I C Posted: at 22-03-2012 07:30 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
maizaxx at 22-03-2012 07:46 AM (13 years ago) (m) There is an error in this report and as such it should be corrected. The corp members involved are not NYSC members but NSCDC nenbers but the picture you are using is NYSC members. Please correct that anomaly as it is misleading. Posted: at 22-03-2012 07:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meetgaya at 22-03-2012 07:55 AM (13 years ago) (m) I agree with you 100%. Wetin aboki wan read or write? Foolish idiots wey no sabi speak english. Those guys are boko haram in disguise. They are there to plot, and carry out attacks on innocent people. Jail cadanre and co before they turn the NYSC camp into a terrorist workshop.
I most believe these ones are igbo who spent most of their time kidnapping, bcus more people in the north went to school than igbo. take statistics. Posted: at 22-03-2012 07:55 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
meetgaya at 22-03-2012 08:10 AM (13 years ago) (m) There is an error in this report and as such it should be corrected. The corp members involved are not NYSC members but NSCDC nenbers but the picture you are using is NYSC members. Please correct that anomaly as it is misleading.
u see na only igbo can fake to gain employment by force, but not northeners Posted: at 22-03-2012 08:10 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
!
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 22-03-2012 08:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
badnaija at 22-03-2012 08:44 AM (13 years ago) (m) NA NOW UNA KNOW SAY EVERY THINGS 4 NAIJA NA FAKE GOVERNOS NA FAKE POLICE NA FAKE TEACHERS NA FAKE DOCTORS NA FAKE PASTORS NA FAKE BANK MANAGERS NA FAKE VODOO PRIESTS NA FAKE PRESIDENT AND SENATORS NA FAKE NIGERIA POWER SUPPLY PROJECT NIPP NA FAKE NIGERIA LAWYERS NA FAKE NIGERIA PASSPOTR NA FAKE NIGERIA UNIVERSITY NA FAKE NIGERIA EMBASSYS NA KAKE NIGERIA HOSPITALS NA FAKE MADE IN NIGERIA NA FAKE PURE WATER NA FAKE NIGERIA JUDGE NA FAKE NIGERIA NA HELL FIRE NIGERIA NO GOOD THINGS DEY COME OUT THERE NA NIGERIA IS TURNING TO BABYLON AND AL QAEDA TERRORISTS LAND GOD ABEG COME SHARE DIS EVIL LAND 4 US Posted: at 22-03-2012 08:44 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 22-03-2012 08:53 AM (13 years ago) (m) Haha! NA Boko haram Graduates dem be na ... make dem accept them o, I don't want our innocent corpers to be disturbed
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 22-03-2012 08:53 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 22-03-2012 08:57 AM (13 years ago) (m) NA NOW UNA KNOW SAY EVERY THINGS 4 NAIJA NA FAKE
GOVERNOS NA FAKE
POLICE NA FAKE
TEACHERS NA FAKE
DOCTORS NA FAKE
PASTORS NA FAKE
BANK MANAGERS NA FAKE
VODOO PRIESTS NA FAKE
PRESIDENT AND SENATORS NA FAKE
NIGERIA POWER SUPPLY PROJECT NIPP NA FAKE
NIGERIA LAWYERS NA FAKE
NIGERIA PASSPOTR NA FAKE
NIGERIA UNIVERSITY NA FAKE
NIGERIA EMBASSYS NA KAKE
NIGERIA HOSPITALS NA FAKE
MADE IN NIGERIA NA FAKE
PURE WATER NA FAKE
NIGERIA JUDGE NA FAKE
NIGERIA NA HELL FIRE
NIGERIA NO GOOD THINGS DEY COME OUT THERE
NA NIGERIA IS TURNING TO BABYLON AND AL QAEDA TERRORISTS LAND
GOD ABEG COME SHARE DIS EVIL LAND 4 US
Your father....which country are you from ? Ghana or disrespectful south Africa? You are nothing but a fool, how many good thing has your HIV country offered to the whole world....mother phyuker 你是一只动物
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 22-03-2012 08:57 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
CHUKAGLY at 22-03-2012 08:58 AM (13 years ago) (m) I think they're actually there for something else, otherwise how would a graduate go into such a skimpy area as am orientation camp do NYSC.....boko is iminent in that area they should be security courtious
I DEPEND SOLELY IN GOD Posted: at 22-03-2012 08:58 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Tyahaya at 22-03-2012 09:02 AM (13 years ago) (m) na wa o! Posted: at 22-03-2012 09:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
badnaija at 22-03-2012 09:05 AM (13 years ago) (m) Your father....which country are you from ? Ghana or disrespectful south Africa? You are nothing but a fool, how many good thing has your HIV country offered to the whole world....mother fcuker 你是一只动物
GO TO HELL FOOL Posted: at 22-03-2012 09:05 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 22-03-2012 09:06 AM (13 years ago) (m) NA NOW UNA KNOW SAY EVERY THINGS 4 NAIJA NA FAKE
GOVERNOS NA FAKE
POLICE NA FAKE
TEACHERS NA FAKE
DOCTORS NA FAKE
PASTORS NA FAKE
BANK MANAGERS NA FAKE
VODOO PRIESTS NA FAKE
PRESIDENT AND SENATORS NA FAKE
NIGERIA POWER SUPPLY PROJECT NIPP NA FAKE
NIGERIA LAWYERS NA FAKE
NIGERIA PASSPOTR NA FAKE
NIGERIA UNIVERSITY NA FAKE
NIGERIA EMBASSYS NA KAKE
NIGERIA HOSPITALS NA FAKE
MADE IN NIGERIA NA FAKE
PURE WATER NA FAKE
NIGERIA JUDGE NA FAKE
NIGERIA NA HELL FIRE
NIGERIA NO GOOD THINGS DEY COME OUT THERE
NA NIGERIA IS TURNING TO BABYLON AND AL QAEDA TERRORISTS LAND
GOD ABEG COME SHARE DIS EVIL LAND 4 US
if you have nothing to say, go to hell
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 22-03-2012 09:06 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |