Gwhy at 12-03-2009 12:22 PM (15 years ago) (m) U b pipeline vandal abi? Wey army mak dem com catch u b4 u run away.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 12:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 12:29 PM (15 years ago) (m) na army or police or mopol wich 1? Posted: at 12-03-2009 12:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 12:38 PM (15 years ago) (m) Na al join na. I 4 cal police bt u fit giv them 1 muritala n na end of discussion b dat.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 12:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 12:40 PM (15 years ago) (m) what about army? Posted: at 12-03-2009 12:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 12-03-2009 12:48 PM (15 years ago) (m) NA DE JOINT TEAM GO CATCH UNA Posted: at 12-03-2009 12:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 12:51 PM (15 years ago) (m) Who dey catch who na?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 12:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 12:53 PM (15 years ago) (m) U KNW NAIJA ARMY NA SHEPE OR SHINE UR EYE ,NA I NEED 2 GIVE AM... MOPOL NA FIGURE 8 ...DEM LIKE 2 LOOK BECOS DEM NO GET WK.... Posted: at 12-03-2009 12:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 12:58 PM (15 years ago) (m) Ok den i go send OPC or BAKASSI BOYZ
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 12:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 01:04 PM (15 years ago) (m) OPC na masquerade...just use kain flog dem... bakasi boys na ....mirror cutlass u go bye dem..dem go b ur friend ...suo Posted: at 12-03-2009 01:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 01:09 PM (15 years ago) (m) Den i go send my gateman.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 01:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 12-03-2009 01:16 PM (15 years ago) (m) na u get ur mouth Posted: at 12-03-2009 01:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 01:21 PM (15 years ago) (m) B4 nko, morova i 4lo u talk? Ok i don 4get na u b d gateman wey i wan send na.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 01:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 12-03-2009 01:24 PM (15 years ago) (m) GM na gud work na Posted: at 12-03-2009 01:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 01:27 PM (15 years ago) (m) Ehen na my GM. If anybodi find me come tel dem say i no dey house bt if na Sillyjokker allow am enta.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 01:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 12-03-2009 01:33 PM (15 years ago) (m) ashewo piken Posted: at 12-03-2009 01:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 12-03-2009 01:38 PM (15 years ago) (m) what about me? Posted: at 12-03-2009 01:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 12-03-2009 01:51 PM (15 years ago) (m) bird of desame feather Posted: at 12-03-2009 01:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Angelgirl at 12-03-2009 04:12 PM (15 years ago) (f) hmmmmmmmmmmmmmmmm Posted: at 12-03-2009 04:12 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 12-03-2009 04:35 PM (15 years ago) (m) I go sack u 4 being rude n incompetent@ size1 u nko wetin@ omatseye wetin do u@ Angelgirl
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 12-03-2009 04:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nazpos at 12-03-2009 05:36 PM (15 years ago) (m) a very sad message to upbring/educate a child....
unless u learn from the mistake of others, you may end up the same way! Posted: at 12-03-2009 05:36 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |